So u use kidnapping money marry abi? After if una pikin bcom kidnappers una go de waka waka de look 4 solution wen d problem na una cos am. Wat a pity. U beta cari u wife go 4 deliverance n go beg d woman family o.
Some pple r abusing dis lady 4 wat she has said, but I don't think it's necessary OK! She just said her own n dats Wat she feels. we all r entitled 2 our own opinion OK! we all know Wat is gud 4rm Wat is bad.
y arrest d man? u ppl r d 1ce makin nigerians 2 kip suspectin thr is a fowl play. if saraki n odas can go visit d president i c no reason y d reporter should b turned down,afta all we r in democracy. make una free d reporter jare.
ar u kiddin me...1million wat? dis is d height of evil,its high time we take d bull by d horn. dis so called leaders r evil,democracy is more evil dan military in dis country.
madam chop knockle...u sharp wella. but d mata nw b say as d issue don enta dos askari hands n wit dat kind fat acct way d kidnapa get,hop dem no go dance makosa wit d kidnapa o! cos i no trust 9ja askaris o! make sure u follow up d case closely.