2moro na dey go say den no get husband, see one 4 ur side u dey turn face, abi u not no say dat guy make sence?make i tell u, body don dey old oh, grab the available one now.
my pipo una not see watin na i dey see? e be like say the mum na 12yrs she dey when she born d girl self. but dey not look bad shall, nt be evrybody go fit kiss their mama like dt, if pain u 2 much show ur mama make we self seeam.
my pipo una not see watin na i dey? e be like say the mum na 12yrs she dey when she born d girl self. but dey not look bad shall, nt be evrybody go fit kiss their mama like dt, if pain u 2 much show ur mama make we self seeam.
IF I HEARAN, UNA NO C SAY DS CAR NO B LIKE WAITIN DEN TAKE DEY START SOMETIN, TELL ME WAITIN I GO BELIV JARE, MAY B NA BIG MAN OWN DEY WANT DEY DO 4 NIGERIA BUT.
God go punish Gaybama and lesbama including Obama and him cabinent member. make dem giv all d mumu gagbagantis gay and lesbi visa lotery. i sure say na dia evil act make things no dey work out 4 dis our naija.
TOUCH NOT MY ANOINTED AND DO MY PROPHET NO HARM,EVEN WITH YOUR MOUTH......ETC,LET HIM BE,IS BETWEEN HIM AND GOD,DONT ATTRACT UNNECESARY COURSE TO URSELVES