well get a some bottles of drinks and prepare a berbeque whilst at it invite her down and iron it out getting high after which we climax over it whilst whispering promises/i'm sorrys to her ears....after enough shayo
can u afford a proper barbeque abi na N100 suya be ur own type?ABEG BE REAL 4 ONCE!
now i see say u don dey dream of real barbeque 4 long but na 100 nira tozo dem dey take flex u if u vex...sorry o....but if u still want d treats mk i know i go flex u wound...