Show Posts
|
Pages:
|
4
|
Forum / The Buzz Central / Re: why 2face is pregnanting girls |
on: 22-11-2008 01:04 AM
| all the gurls na thief,is becos the gurls want to get prgnanat forget protection b4d adventure of condom wetin dem use nothing,the gurrls want to bore him a child ni joeven they wnt marry him jst to say i be tuface wife,tu face dey fuk up gan,wen him no be pasuma or fuji artist,na him sabi,na he come antwerp here cm fuk all our oyibo finish,kai lol
| | |
9
|
Forum / Politics / Re: Why does Nigeria have a history of failed republics or failed Governance |
on: 15-11-2008 07:03 PM
| as u know dat a tree can not mk a forest we can produce smone like obama dat will mk nig great but am very sure and u and i no dat e is going to die like a cock so every body goes dere for teir selfis interest cos tey dnt want to die.u can use sm of our patriotic leader as ref wo as great future for nig but at te end they are gone wit no traces but if we can eradicate all tis old men like gana did then this o generation can do it | | |
14
|
Forum / Relationships & Romance / Re: hw can u handle a chick dat neva get's enough of sex |
on: 15-11-2008 06:02 PM
| ey dis is not a personal web,everybody knows wat u talking abt so y de nasty and crazt poster.its better u cange it so member can contribute teir comment,a very nice topic but its like u dont know sm are faced wit tis problem and dey believe its natural,its not tere ar sm tips behind it,so guys just place ur comment based on te subj dnt mind te mad man | | |
16
|
Forum / Relationships & Romance / Re: why is everybody's heart broken |
on: 15-11-2008 05:47 PM
| iron rod,steel,metal,i believe none of u ve xperienced wat we call luv.ey i must tell u its real if u are u in luv then u can be in the best position to xplain wen smone is eart broken its not a joke
[attachment deleted by admin] | | | |