Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: An injured robbery suspect sue his victim for compensation on: 4-08-2011 06:49 AM
@hosbert thank God say no be ya house wey the idiot come. Which kind right way thief get, if na u, u for pay.
2  Forum / The Buzz Central / Re: Hot Sizzling Ini Edo Semi-Nood Photos (6 shots) (Page 10) on: 6-06-2011 08:16 PM
na u no. Luk comot eyeooo slimben
3  Forum / The Buzz Central / Re: Hot Sizzling Ini Edo Semi-Nood Photos (6 shots) on: 6-06-2011 08:11 PM
wetin be ur own sef. She fine and thats final
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Accused of molesting Neighbour’s Daughter on: 8-12-2010 04:15 PM
rom: OmobolanleAdufe on December 08, 2010, 02:25:49 PM
This is serious matter. the police should take the issue serious bcos this is child abuse. Sorry my dear sister.
I DON TIRE FOR THIS PEOPLE WEY CALL DEMSELF MEN
5  Forum / Family / Re: My husband starves me of sex, woman, 58, tells court on: 2-11-2010 10:55 AM
SHE HAS A PROBLEM THAT NEEDS GOD HAND, IF NOT SHE WILL CONTINUE TO MARRY WITHOUT SOLUTION. WOMAN STOP LOOKING FOR SEX BUT SOLUTION. COS U NEED ONE
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Forced To Break Own Daughter’s Virginity on: 2-11-2010 10:51 AM
na wa for this world. anyway na papa God hand we deyoooooooooooooooooooo
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Love for sale in Nigerian church on Valentine's Day on: 16-02-2010 07:15 AM
 Huh? Lack of employment na him cos church business. Me i no blame them na their own work be that and they must chop
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fake Nurse Arrested Over Illegal Abortion on: 16-02-2010 07:02 AM
U talk well. Person wey pour the oil wetin dem come do am Grin
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Court Freezes Ibru’s N500bn Bank Accounts on: 22-01-2010 07:28 AM
Na waoh nija no go ever change. We dey look 4 garri 2 dring. Cos economic don melt 4 wey i dey. I no no say na people like dis de make the economic melt wel wel. Wetin she go do wit al those money. And houses abek tell meooo
Pages: