Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Nadia Buhari Is Left In Tears By Her Boo Jim Iyke's Romantic Gesture (Page 4) on: 22-11-2013 05:35 PM
Thatz good my big bros.... phyuk all murder phyukers
2  Forum / The Buzz Central / Re: Actresses At War! How Sexy Onyii Alex Snatched Rich Lover From Tonto Dikeh on: 22-11-2013 05:30 PM
Stupid and jobless amibo poster. Make thunder fire ur all ur village people. Mpama
3  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Toyin Lawani Grabs Her Drunk Lover's Ear, Cautions Him @ Peter Okoye's on: 22-11-2013 05:27 PM
Why una go dey comment nonsense, una see where her hand dey for him ear? Make una 4get about d drunk poster wey de talk wetin he dream for nite... Dis poster na okoko..
4  Forum / The Buzz Central / Re: "Dating Empress Njamah Affected My Life Negatively" - Timaya (Page 3) on: 22-11-2013 05:21 PM
Nobe u sing say she be ur iyawo wey dey kill u with love? Stop being childish, if na regret u dey regret make u hide ur shame and say it... Node phyuk up bro....
Pages: