Quote from: dopygenius on 16-07-2020 02:20 PM
My sister you talk well
Abeg you deserve a bottle of champagne..
Na ogun go kill Bob risky
See that guy called bob I believe he is a stark illiterate,the thing be say e never enter street where men dey vex,if na my area here for Benin city,if Bob get mind make him come Edo state,na small small boys wey just newly join cult go beat that demon out from his body,after the beating,him go come back to his senses...The problem with that fool called bob is that men never mean him,and he doesn't come out anyhow....Look an idiot joking and Makin fun of women nature, doesn't know he is putting a great curse on himself...