wer is american govt? won't dey come and order dem 2 change d law as dey normally do 2 African countries. abi Obama dey fear?
? if na naija nw he 4 don dey vibrate mtcheeeeeeeeew ndi arabanco.......... lwkmd. BT seriously dis law is bizarre, imagine he a 50 yrs old will b on top a 12yr not 2 talk of an 8? god av mercy on did generation.