Show Posts
Pages:
1 ... 966 967 968 [969] 970
19361  Forum / Relationships & Romance / Re: JUST FOR THE PRETTY GIRLS on: 5-11-2009 04:05 PM
@poster - ya papa left leg
19362  Forum / Relationships & Romance / Re: Man marry 4 wives in one day..... pure madness. on: 5-11-2009 04:02 PM
Na money e get
19363  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet 2face wives on: 5-11-2009 01:13 PM
Quote from: tinka on  5-11-2009 12:57 PM
amebo e no concern u

Who you dey talk to'?
19364  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet 2face wives on: 5-11-2009 11:36 AM
Quote from: akinzobalinga on  5-11-2009 11:27 AM
abeg make una leave this guy alone, e be like say too much ogbonna soup dey worry am, na im make im mouth dey run like aboki sewing manchine.........

Seee this agbero dey follow yarn
19365  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet 2face wives on: 5-11-2009 11:19 AM
Quote from: umide on  5-11-2009 11:13 AM
                                                     TYPES OF MUMU WAY YOU GET
(1) MUMU WAY BE SAY, AROUND THAT KIND MORNING YOU GO JUST RUN ENTER  PUBLIC        NICKED YOURSELF

(2) BEGIN REAP SMALL PIKING LIKE 1 AND HALF GIRL( AND YOU KNOW THE CONSEQUENCE)  

(3) AFTER THEN HE GO CON LEAD TO GENERAL STREET BADNESS.

                    TYPES OF FOOD WAY YOU GO DEY CHOP AS YOU WANT TO DEY MUMU
(1)   PEEPER SOUP VULTURE WITH GOAT SHIT.
(2)   YOU TOP IT WITH WATERY HUMAN SHIT AS ORANGE JUICE
(3)   IF YOU KNOW SEE NOTHING TO CHOP... MY GUY NO SUGGESTION BEGIN TO CHOP YOURSELF OR THEY SMOCK IGBO GANJA   D: Huh? Cool

Yuk, youre disgusting
19366  Forum / Relationships & Romance / Re: Why American & European Women Value Nigeria Men on: 5-11-2009 11:11 AM
Na money na.

Which Oyinbo girl no like money
19367  Forum / Relationships & Romance / Re: Wonders shall never cease on: 5-11-2009 11:06 AM
No be him you dey so.

I don mark you. Just dey very very carefull.

Na my warning be dat. I don talk am
19368  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet 2face wives on: 5-11-2009 11:05 AM
...on my bed

And you for no bad if to say you be better person
19369  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke romancing a pastors wife on: 5-11-2009 11:01 AM
Quote from: around_d_corner on  5-11-2009 10:49 AM
Quote from: nametalkam on  5-11-2009 10:42 AM
Quote from: around_d_corner on  5-11-2009 10:40 AM
poppy cock, nonsense..see guy how much dey pay usef..................... d oda tym na tu face now na jim dyke..... see eh ya death is @ hand wen u no fit mind ya bizz..jus 2 dey open mouyh up and down mad fellowwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww........................PLZ TRY GO GET SUM SENSE...................AND MIND YA BIZZ..........

And if not?
WATCH OUT 4 PART 2......................

Idiot i dey here.

I go run you and your clique down for this place. Na me talk am
19370  Forum / Relationships & Romance / Re: Your girlfriend is ugly when... on: 5-11-2009 11:00 AM
Kai, see human being.

You fine?
19371  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian woman murdered wealthy British husband because of money on: 5-11-2009 10:59 AM
The heart of men women are evil, who can know?
19372  Forum / Relationships & Romance / Re: He wants to marry me but his father refuses on: 5-11-2009 10:58 AM
Na you know wetin you and the papa tie together, How e go allow him son marry you maybe e don chop you before
19373  Forum / Relationships & Romance / Re: Wonders shall never cease on: 5-11-2009 10:58 AM
Quote from: around_d_corner on  5-11-2009 10:53 AM
Quote from: nametalkam on  5-11-2009 10:46 AM
Quote from: Akpan01 on  4-11-2009 03:46 PM
I JUST DEY TRY IMAGINE O XDXD

You do mind if we imagine this thing together?
SHE NO FIT IMAGIN E WITH GASBAG LIKE U...........

Na jealousy go kill you, you see player hater
19374  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet 2face wives on: 5-11-2009 10:57 AM
Quote from: umide on  5-11-2009 10:45 AM
Quote from: nametalkam on  5-11-2009 10:38 AM
I don talk am.

Una papa na him i go chop

Especially RosemaryI and around_d_corner

Una don ever see 2baba for una life?

I BE LIKE SAY YOU TOO YOU KNOW DEY HEAR WORD I DON TALK TO ALL NAIJAPALS MAKE DEM FORGIVE YOU BUT I BE LIKE SAY YOU KNOW LOVE YOURSELF ALL NAIJAPALS WILL JOIN HANDS TOGETHER TO BLOCK OR LOCK YOU OUT FROM THIS FORUM NOW...........SO BE CAREFUL..........HUGUAMGUAM.........AND RESPECT ELDERS

Big fool, you wan join hand with people wey you fit born for belly.

Na wa for our country, and this kind of you fit be graduate oh!
19375  Forum / Relationships & Romance / Re: Wonders shall never cease on: 5-11-2009 10:46 AM
Quote from: Akpan01 on  4-11-2009 03:46 PM
I JUST DEY TRY IMAGINE O XDXD

You do mind if we imagine this thing together?
19376  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke romancing a pastors wife on: 5-11-2009 10:42 AM
Quote from: around_d_corner on  5-11-2009 10:40 AM
poppy cock, nonsense..see guy how much dey pay usef..................... d oda tym na tu face now na jim dyke..... see eh ya death is @ hand wen u no fit mind ya bizz..jus 2 dey open mouyh up and down mad fellowwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww........................PLZ TRY GO GET SUM SENSE...................AND MIND YA BIZZ..........

And if not?
19377  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet 2face wives on: 5-11-2009 10:42 AM
Quote from: RosemaryI on  5-11-2009 10:41 AM
Quote from: Raybigboy on  5-11-2009 10:15 AM
Quote from: nametalkam on  5-11-2009 07:15 AM
all of una papa.

I swear, Na Una papa left leg una dey hiss to.

I go run una down for here, Na me talk am!
my friend will u sharrappppppppppppp? newbie like u won run person down...... Grin

you can imagine...

this guy is suppose to be evicted for being rude and making use of dirty language.

Come carry me Na, Shebi you get hand.

Dey never born that person wey go evict me for this place, na me talk am!
19378  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet 2face wives on: 5-11-2009 10:41 AM
Quote from: umide on  5-11-2009 10:40 AM
Quote from: RosemaryI on  5-11-2009 10:22 AM
Quote from: Raybigboy on  5-11-2009 10:15 AM
Quote from: nametalkam on  5-11-2009 07:15 AM
all of una papa.

I swear, Na Una papa left leg una dey hiss to.

I go run una down for here, Na me talk am!
my friend will u sharrappppppppppppp? newbie like u won run person down...... Grin

you can imagine...

this guy is suppose to be evicted for being rude and making use of dirty language.
O LEAVE AM NA SMALL PIKIN DEY WORRY AM.........

mumu like you, i go run you don for this Naijapals you dey carry me play.

First class mumu
19379  Forum / Relationships & Romance / Re: Meet 11 Year Old Kordeza Zhelyazkova....The World's Youngest Mother! on: 5-11-2009 10:40 AM
Congratulations my sister
19380  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do some guys deny pregnancy? on: 5-11-2009 10:40 AM
Because the baby wowo wella
Pages:
1 ... 966 967 968 [969] 970