I only hv two questions,the people wey make the dresses,WETIN dem carry for mind?then person wey count him money finish go buy them WETIN dey for their mind? God punish devil
For those of u callin this guy names,i pity u.U only hear one side story of jane,wait till u hear the nigeria guy side of story, na u go dey pity am. Oyibo women and their men no dey fit live na another person from another continent go FIT?
she make we begin dey run say uche no put makeup abi?my great grand ma no sabi wetin be make up but SHE was the most beautiful woman on earth.makeup my foot.na the thing wey some celebrities all over the world dey take dey decieve us.if u wan know how beautiful a woman is ,wait and see her when she gets up in the morning from bed.
He has every damn right to name his daughter whatever name he deems suitable and right.His daughter and not YOURS. How many OYIBOS dey ans Nigerians native name?Mcheew
what a shame to some african leaders.what has akon got to do with giving african countries steady electricity?does it means that they do not have enough money to fund it?i think he is just wastin his time mcheew.some african leaders are JOKE
This kind policeman will run with his legs touching the back of his head when he hears boko haram operating.How sure are u guys that the governor son odered him to kill his fellow policeman.Did governor's son not have his own gun?if yes why did he not use his?what happens if he denies that he gave the order?
pls ,pls,pls.do nothing and walk away when you are provoked.U maybe called a coward,a fool,a looser or laughed at, but at the end of the day, its worth it.
Things like dis re causd by anger & most always happen by accident.I'm sure if u ask ha wot happned she won't be able 2 giv a clear explanatn.Ppl shd learn 2 contrl their anger.D best thing 2 do in a heatd argument is 2 walk away @ d risk of lookin like a coward.
they say, experience is the best teacher...but i don't think u learned any lession from ur past cos u hvnt got any gud example to show ur beloved daughter