Abegg wetin dey dat back wey 2shot put hand 4 jaw dey check out?, I can't see anything there other than a very flat cemented bum bum
my sister I tire o..mtcheeew,u don see am finish o,I wither 4 dis guy o,I no blame am,a him eye d beauty dey,but 4 d gal,my advice is "wait I little while" am comin on d way