I dnt kw reason why some parence can't allow dere are children to fellow dere heart. ALways fighting for der own selfish intrest. If any tin hapeen 2moro he will nt be dere to defind her or fight for her. Abeg babes always fellow ur hart interms of marriage for d fact d guy is a christen nd hrd working guy, cos is b/w u nd ur hubby nt ur dad.

Some ladies nd dere stupid lie, something u kw dat he must surly kw abt it. So why lying , now luk out wht u cost to ur self, heatred nd all dt, u deserve wht ever u are passinng true . Lienus
Nawa oooooo bad bele pple too much for dis matter, madam writer which one is ur own, is oba's choice let dem be nd go nd luk for ur own hubby is too late for u
Dey send u sch to learn u re busy fighting , pray haard so dat nothing happens to dat lady cos if any tin happens to her dat ur bleaching face will be damage . Winch