Quote from: dareper on 6-03-2014 01:47 PM
One day as all of una wey dey thief taxpayers money dey gather together all the time, na so all of una go gather die together for inside one hall and we(the masses) go gather dine and wine on una grave.
SHUT THE phyuk UP! COMMENT INTELLIGENTLY AND NOT BECAUSE YOU WANT TO BE HEARD.GROW UP!