Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 15
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: P-Square's Father's Burial In Anambra State - Photos on: 31-01-2015 09:04 AM
2face no con build house for em papa vila, shame.
22  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Peter & Paul Okoye's Father Laid To Rest Today In Anambra State on: 31-01-2015 09:00 AM
Peter why u con old pass ya broder naa? See waiting money con do u. abi u no dey see how young Suen Kuti con dey shine?. Peter i guess u dey smoke egbo.
23  Forum / Relationships & Romance / Re: 2Face Reacts To Pictures Of Him Kissing Baby Mama, Pero Adeniyi on: 29-01-2015 09:27 AM
Hey Teacher Don't Teach Them Nonsense. Brilliant Guy, U're What U are & That's They Way Is Going To Be.
24  Forum / The Buzz Central / Re: LOVE BOAT: Check Out Photo From Peter And Lola Okoye's Court Wedding on: 27-01-2015 09:03 AM
Paul why u con pose like person wey dey fear naa?, e bi like say na force dem force u to marry dat girl. Ife na eme
25  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Paul And Anita Okoye Legally Tie The Knot Today! on: 22-01-2015 04:26 PM
U'na sing rubish 4 u'na last album, why naa? Peter u try to dey ya brother side 4 dis one. Where broda Jude dey? U'na plan no go dey complete without broda Jude, That's why u'na con sing rubbish 4 u'na last album, until u'na tell us say u'na don settle matters with broda Jude. I congratulate u Dear Paul. BigUp to Mr. Pee, i no say na u be the stuborn guy 4 dia, but make u coolDown'ooo, Luv ya brothers & pray 4 us wey be ya fans too. No be say if we pray and supporting u, u go con they sing rubbish. try give us good music in ur next album
26  Forum / The Buzz Central / Re: Halima Abubakar Flaunts Her Curves and Laps for Interview (PHOTOS) on: 21-01-2015 09:05 AM
Weitin con make her Beautiful here? To expose her nakedness?? Halima Abubakar, which language con be that??? Na Yoruba abi na Hausa that girl con be?Huh? U're own lifestyle no fit u at all, abeg!
27  Forum / The Buzz Central / Re: Charly Boy Shared Some of His Old School Pictures on: 16-01-2015 11:58 AM
O ka emegi vooom na'nya. Onye a'la na akpo onye a'la onye a'la na ebe o'na apu a'la
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oby Ezekwesili Fires Shots At Jonathan for The Maiduguri Unexpected Visit on: 16-01-2015 11:51 AM
Oby Ezekwesili; Gradually you're renovating Ur self's contain apartment in Kirikiri Maximum Prison (KMP). The other day u insulted the General in Nigerian Army, today is Mr. President. Oby, ur cup don dey full little by little. What hell with u all Nigerian? U disagree with Igbo's freedom & Liberty request, U also chanted a hatred sons when the Yoruba's applied for an Independent State of the Oduduwa Republic (OPC), U all Nigerian had denied Niger-Delta's her conjugal rights & are involved for the death of Ken Saro Wiwa. Ok, the Ariwa youth forum leads by BOKO HARAM submitted application requested for an Islamic State which u Nigerian suppose to listen to this violent group and divide this country, u do nothing about it instead u ignore it & now u all are blaming Mr. President Jona. President Jonah is a good man I've ever seen. Slow in everything, if na mi Oh, na once man dey die naa.
29  Forum / The Buzz Central / Re: Checkout The Inside Of Prince Of Saudi Alwaleed Bin Talal’s Private Jet on: 16-01-2015 11:22 AM
Yes! @Sweety Heart, all na vanity.
30  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Charly Boy In Throw-Back Pictures Of 1983‎ Performance on: 16-01-2015 09:20 AM
Yes, make una livan like dat. E get boys & daughters, e no be ashawo, many of u here no better pass am
31  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj Accuses Dr. Sid Of Breaking Up MoHits Records in New Interview on: 16-01-2015 09:11 AM
Abi u won con back to Marvin Record? U gona be welcon, but we're afraid of YORUBAs. Just dey dia, manage ya first lady (Tonto Dike) record of thing. Make u no con back to Marvin now and blame it on Dr. Sid
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Arrested Lagos Traditional Ruler Who Assaulted Wife Eventually Speaks on: 13-01-2015 12:40 PM
Yoruba things? They aren't different with animal. I always they keep away from them. I recognize Fela Anikulapo Kuti only in Yoruba land
33  Forum / The Buzz Central / Re: Now Am Free To Have Sex After Undergoing Cancer Treatment - Vast Of Bracket on: 13-01-2015 12:24 PM
Yeye thing don dey smell.
34  Forum / Relationships & Romance / Re: Can You Do All These For Your Beloved Wife? on: 13-01-2015 12:21 PM
This one na slave trade database. Na my wife dey marry me abi na me dey marry my wife. Nonsensical nonsense
35  Forum / The Buzz Central / Re: What Will You Do If This Police Woman Turns Up To Arrest You? [Photo] on: 13-01-2015 02:45 AM
Dreamer: U nuh fit have chance, neither can u find time to meet ths babe bcos u no get money to purchase 2014 Toyota SUV. go smoke & relax.
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Check Out This Norway Prison Where Prisoners Live Like Kings on: 8-01-2015 09:42 PM
O ya, Where Ejike NewYork, prison opportunity don land gidigba for Norway OOO. Dis one no be Guantanamo or Kirikiri prison. 
37  Forum / The Buzz Central / Re: Wow! See The Dirty Gist Of Nkiru Sylvanus and Oge Okoye Husband Snatching Saga on: 1-01-2015 11:50 PM
No be dis Nkiru Silvanus wey con talk say she wan to marry one Alhaji Musa from Kano be dis? U no con marry again? From where u con dey drag another person husband? Nawa'o
38  Forum / The Buzz Central / Re: “I Did A DNA Test And Was Told Two Of The Children Are Not Mine" - Femi Kuti on: 28-11-2014 12:03 PM
Femi is irresponsible too. Responsible men don't chase away their wives, didn't it you read it it the scripture that God made them male and female, for this reason you and your wife become one flesh. God hate divoice. Femi is a destroyer
39  Forum / The Buzz Central / Re: Fashion Fail! Checkout Ruth Kadiri and Her Cheap Gladiator Boot In New York on: 2-11-2014 03:21 PM
Ruth too much makeups don take away ur beauty. U better change
40  Forum / Politics / Re: Hard Times! Ex-Super Eagles Captain, Joseph Yobo Turning Into A Politician? on: 31-10-2014 12:41 PM
Many more will go to prison if i'm opportune enter the seat "2nd Class"
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 15