Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4
41  Forum / Politics / Re: Photos from Olusegun Obasanjo Foundation 1st Year Anniversary In London on: 16-02-2014 12:00 AM
Ok na no wahala
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See A pool in Lagos on Valentine's Day [PHOTO] on: 15-02-2014 11:57 PM
Na small children dem b ooo
43  Forum / Politics / Re: "I Don't Regret Writing An Open Letter To Jonathan" - Obasanjo Confesses on: 15-02-2014 11:54 PM
Na wa oo
44  Forum / The Buzz Central / Re: BOMBSHELL! "MC Loph Is Not My Friend" - Flavor Nabania on: 15-02-2014 01:46 PM
Na wa oo
45  Forum / Politics / Re: Padi Padi: Court Acquits Former Senate President, Dimeji Bankole Of N9bn Fraud on: 15-02-2014 12:30 AM
Na dem sabi
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First year university student commits suicide after failing 3 papers (PHOTOS) on: 14-02-2014 11:52 PM
Na hell fire be em judgment oo for wat reason wey em go kill emself me I no person wey no go skul but em don make am Na
47  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Yewande Adekoya Abiodun and Husband Celebrate Wedding Anniversary Today on: 14-02-2014 09:55 PM
Hmm
48  Forum / The Buzz Central / Re: 15 Biggest Nigerian Celebs On Instagram on: 14-02-2014 09:36 PM
But oga poster where u put my mercy Johnson?
49  Forum / The Buzz Central / Re: Lola Omotayo Shares The Most Romantic 'Celebrity Val Message To Boo' & It's All on: 14-02-2014 09:19 PM
Hey hey thank for thank for too plenty 4 dis text oo
50  Forum / The Buzz Central / Re: Honourable Rotimi Makinde & Wife Welcome Baby on: 14-02-2014 09:04 PM
Abi no b ur mate she b?
51  Forum / The Buzz Central / Re: Honourable Rotimi Makinde & Wife Welcome Baby on: 14-02-2014 09:02 PM
Well nothing concern me na my own I dey pray make God give me oooo
52  Forum / The Buzz Central / Re: Honourable Rotimi Makinde & Wife Welcome Baby on: 14-02-2014 08:59 PM
Hmm all my ladies just dey say congrat but make I una something, why una no dey pray say make God too send una dis kind better people to marry so that if nigapals dey blog am ur own photo go show at least make dem congratulate u and ur man too Grin
53  Forum / The Buzz Central / Re: Revealed !! The True Story Behind ” The leaked N*de Pictures of Port harcourt Go on: 14-02-2014 08:38 PM
Ok na we don hear u oga poster, me I get the pix on my phone aNd I don send am for my guy wey dey PH oo
54  Forum / The Buzz Central / Re: Revealed !! The True Story Behind ” The leaked N*de Pictures of Port harcourt Go on: 14-02-2014 08:32 PM
Ok na we don hear u oga poster
55  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Shows Off Her Fab Val Gifts From Boo - Includes A Diamond Wristwatch on: 14-02-2014 07:38 PM
Hmm I no see anything oo
56  Forum / The Buzz Central / Re: Timi Dakolo Buys Mansion For Wife Busola As Valentines Present on: 14-02-2014 05:17 PM
Hmm well am not envious bcos I no no how dem take get d moni if my boo no fit buy me pure water no mean say he is poor,,,, in fact make him no buy any mansion for this earth, d only mansion wey I want 4rm him na make him make heave with me na em sure pass oo
57  Forum / The Buzz Central / Re: Annie & 2face share cute pic of their daughter + send each other Val messages on: 14-02-2014 04:50 PM
Wow she is beautiful
58  Forum / The Buzz Central / Re: Wow! Eva Alordiah's Shaved Her Hair (Photo) on: 14-02-2014 04:46 PM
Quote from: Topsylucas on 14-02-2014 10:14 AM
Funny you. Like seriously?
Hahahaha na wa oo for u @topsy
59  Forum / The Buzz Central / Re: Valentine's Love! Jim Iyke & Nadia Buari take a road trip (Photos) on: 14-02-2014 04:32 PM
Ok na
60  Forum / The Buzz Central / Re: Dencia shows off her tin waist in new pictures on: 14-02-2014 12:51 PM
Well no comment
Pages:
1 2 [3] 4