Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Write Your Slang In A Sentence And Interprets The Meaning. on: 4-05-2017 07:37 PM
Good day pals, my name is victor
and I grew up in benin city Edo state. I love
Benin city so much because of the people
and the language, especially the way they
are very good in coding their pigin english
other wise known as slangs. Talking about
slangs, I will tell u some and their meaning
in plain pigin english.
Examples
1. Oboy if u see 1 alignment wen I catch
2day, the Alignment well scatter: Oboy if u
see dis babe wey I meet 2day, the babe fine
any how.
2. I hear sey Blessing don chop belle full: I
hear sey Blessing don carry belle.
3. Guy, u don chop d alignment beans?:
guy, u don sleep with d babe?
4. I go put u on a centro later: I go call u
later
5. Make we block dis evening: make we see
dis evening.
Add yours and tell us the state with d
slangs so we can continue with d fun. If u
view u no post, e mean sey ur area no dey
try...
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kenyan Man Is Trending For Posting Photos Of His Old Mum Visit To Harvard After 24yrs Of Graduat on: 4-05-2017 07:21 PM
Wow 9ice 1 there
3  Forum / The Buzz Central / Re: Fela would have supported gay marriage-Seun Kuti on: 8-04-2014 01:13 PM
Shey Fela na God?
4  Forum / The Buzz Central / Re: Fela would have supported gay marriage-Seun Kuti on: 8-04-2014 01:12 PM
Shey Fela na God?
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHOCKER: This 15-Year-Old Boy Was Exchanged For Two Bags Of Rice on: 28-02-2014 06:15 AM
15 yrs old boy don get babe 4 benin nah.... Y dis guy go loose guard himself? But finally, if na benin dis 4 happen, pple around go free d boy bcos e no get case 2 answer.
6  Forum / Sports / Re: GOBE! Samuel Etoo Is Not 35, He Is Actually 39 Yrs Old - Ex Girlfriend on: 28-02-2014 05:48 AM
Na morihno I blame
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fashola Bans Mini Skirts, Body Clinging Dresses Among Public Servants on: 21-02-2014 07:37 AM
The man don tire 2 dey see things.
8  Forum / The Buzz Central / Re: Veteran Singer, Sound Sultan Gets Queen Of England’s Invitation For A Dinner on: 21-02-2014 07:31 AM
U sure sey dat paper na real? Bcos me self go fit fudge am...
9  Forum / Politics / Re: "Niger Delta You Are In Danger" - Boko Haram Leader Threatens on: 20-02-2014 05:32 PM
Shekau also listed Generals Ibrahim Babangida,
Muhammadu Buhari, Governors Rabiu Musa
Kwankwaso, Kashim Shettima and also a former
governor of Kano state, Mallam Ibrahim Shekarau
as targets.

Who una wan deceive? Una 1 use us take practice mind game. Abi? Una plans don fail. Shey boko dey kill boko? Comokatawey u!!b
10  Forum / Politics / Re: Former CBN Governor Lamido Sanusi Arrives Nigeria (Photos) on: 20-02-2014 05:19 PM
Lamido go talk 1 2day come talk another 1 2moro, y e go sey e wan go check constitution weda presido get right 2 sack am? Ozuoooo

11  Forum / Politics / Re: CBN Governor Sanusi Lamido Sanusi Has Been Suspended By President Jonathan on: 20-02-2014 09:55 AM
We fold our hand dey look!!!
12  Forum / Religion / Re: Church Members Donates 200 New Prado Jeeps To Bishop Oyedepo Worth N2.1 Billion on: 20-02-2014 07:05 AM
That's wat I called blessing beyond control. I case my rest.
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photo Of The Day: Anything Is Allowed As A Wedding Gift In ‘Onitcha’ on: 19-02-2014 07:01 PM
nothing we no go see
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Senator Ita Giwa’s Daughter, Koko Set To Wed on: 19-02-2014 06:29 PM
wa hia wese
15  Forum / The Buzz Central / Re: Cynthia Morgan Now Dating Jude Okoye? See Photos on: 19-02-2014 06:27 PM
abeg na who be jude okoye?
16  Forum / European Leagues (EPL, La Liga, Serie A, Bundesliga - EU leagues) / Re: UEFA Champions League: Arsenal FC vs FC Bayern München [19/02/2014] At 8:45pm on: 19-02-2014 06:23 PM


Flamini is convinced that Arsene Wenger's squad is good enough to cause a major shock. for more Arsenal jokes type ''Arsene winger'' to 555
Pages: