Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: hw can u handle a chick dat neva get's enough of sex on: 4-11-2008 03:48 AM
abeg can i phyuk ya 4 free posters...
2  Forum / Relationships & Romance / Re: I saw heaven at age four(not the one you think of) on: 14-10-2008 03:14 AM
make una give tht boy e brain back.. small pikin wen never reach to see woman pant na so e dey be na.. u see ur grand mama 4 the heaven ?  lol
3  Forum / Relationships & Romance / Re: I NEED A GUY THAT HAS IT on: 14-10-2008 03:05 AM
my grand papa dey na... make i give u him number make e bell u
4  Forum / Sports / Re: choose btw thiis 2 midfielders on: 10-10-2008 03:01 AM
at times una kin ask some useless question.. it will take 100 yrs b4 deco reach where my papa sholes don reach
5  Forum / Sports / Re: Eduardo da silva is better than henry on: 10-10-2008 02:50 AM
Eduardo just dey start now, na small pikin e still be oooooooooooh.. henry na legend oooooooooh
6  Forum / Sports / Re: Which club is the richest club presently in the barclays english premiership on: 10-10-2008 02:43 AM
na blind man question be tht now
7  Forum / Relationships & Romance / Re: WHY DO GIRLS WEAR "MAKE-UP" STUFFS? on: 8-10-2008 09:56 PM
NA  MONKEY DEY USE AM NOW... SO THE GIRLS WEN DEY USE AM NA MONKEY
8  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW DO U GUYS SEE TO HAVING A NAIJAPALS HOT PARTY HERE IN LAGOS THIS DECEMBER on: 7-10-2008 02:55 AM
Base on who i be ... i donate 20million naira to the party and abeg make una tell blackbeauty make
she com collect the money for my office .. nor fear i nor go touch ur pinipana ooook
9  Forum / Relationships & Romance / Re: MY BOYFRIEND FOR SALE on: 7-10-2008 02:48 AM
Una nor well ooooooooooooooooooh, na guy wen dey blow una and care 4 una ... una dey talk abt so.
GUY ABEG MAKE WE GO ON STRIKE
Pages: