Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Bovi Hanging Out With RnB Star Ashanti in New York on: 1-09-2014 04:44 PM
no mind dem, as if to say Ashawo no dey again must it be Ashanti.
    Nor mind dey, dem don spoil naija babes finish dem dey put eye for white.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EBOLA SCARE: Primary And Secondary Schools' Resumption Postponed Till October 13 on: 27-08-2014 12:44 PM
Good,
 But mk d govt dem try dey try.
3  Forum / Sports / Re: Vincent Enyeama named 4th Best Goalkeeper at Brazil 2014 World Cup on: 9-07-2014 06:37 PM
He even suppose be first
4  Forum / Sports / Re: Vincent Enyeama named 4th Best Goalkeeper at Brazil 2014 World Cup on: 9-07-2014 06:37 PM
He even suppose be first
5  Forum / The Buzz Central / Re: Mr Ibu calls out Ibinabo Fiberisima, says 'we don't want her for a 2nd term' on: 9-07-2014 06:18 PM
So any election for naija na war?
   Mak una get sense oooO abeg
6  Forum / The Buzz Central / Re: Meet Top Nigerians Celebrities Whose Wives Are Older Than Them (See Photos) on: 9-07-2014 06:10 PM
Poster, them com meet u dey tell u say their wife old pass dem.abi na u born the women wen mak u knw say them old pass their husband?
7  Forum / Sports / Re: France Vs Nigeria 5pm on: 30-06-2014 01:49 PM
God help us. We need to win
8  Forum / Sports / Re: All Hail the King: Chelsea, Arsenal, Spurs &Zenit Chase Red-hot Emenike For €20m on: 27-06-2014 02:06 PM
Chelsea una don com again,
  Mak una nor spoil him for us ooo
9  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING NEWS: Gospel Singer Kefee Is Dead on: 13-06-2014 10:59 AM
So sad,too early na
10  Forum / The Buzz Central / Re: President Jonathan’s Daughter’s Honeymoon (SEE PHOTOS) on: 3-06-2014 04:16 PM
see as the guy look like those calabar men wey dey carry basket for head dey buy empty bottles for Benin   Roll Eyes  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
    Guy u get mouth  Grin
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pics: Chibok girls who escaped from Boko Haram visit Borno State Governor on: 3-06-2014 01:04 PM
I dey, dey observe
  Mak una fool una self for north.we are nt move here.
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: To All Our blog Readers, Naijapals Wishes You A Happy New Month on: 1-06-2014 06:55 PM
Amen
13  Forum / The Buzz Central / Re: FoTo-News (4) Nigerian Govt. Sponsored Attacks On #BringBackOurGirls Protesters on: 1-06-2014 11:17 AM
USA dun de sponsor that oby before u know it she will come out and contest next election . Bring back our girls , any girl lost?Huh??? Who una wun cheat
  Nor mind dem mak dem dey fool dem self tink say na we dem dey fool. thunder go fire dem.
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: REVEALED! Boko Haram Insurgents Steal Food Items To Feed Chibok Girls on: 31-05-2014 06:51 PM
Na God go punish dem oooo
  Mak dem dey fool dem self.all d north ppl
15  Forum / The Buzz Central / Re: One of The Emirs Attacked by Boko Haram Today Reportedly Dies on: 30-05-2014 06:48 PM
Them them, no shaking. Kill more.
16  Forum / The Buzz Central / Re: Beyoncé to be Studied as an Icon & Sex Symbol at Rutgers University on: 28-05-2014 10:02 PM
Some crazi na small small e dey start oooO
17  Forum / The Buzz Central / Re: Beyoncé to be Studied as an Icon & Sex Symbol at Rutgers University on: 28-05-2014 10:02 PM
Some crazi na small small e dey start oooO
18  Forum / The Buzz Central / Re: Photos from Ivie Igbinedion's Private Yacht Birthday Party in Greece on: 26-05-2014 07:36 PM
who she be..
  Ex governor sister (Edo state)
Dem be won kill d state for us.
19  Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE INDEED : I was brutalised for not attending prayer meeting on: 24-05-2014 08:53 AM
Biafra no luv Among urself again
 Y? Treating fellow biafra bad.
20  Forum / The Buzz Central / Re: This Must Be The Latest Fashion For Ladies on: 22-05-2014 05:48 PM
Boko haram bring back our girls and come take this big nyansh... She is more sexier.
   She nor be virgin, na virgin dose guys need.
Pages:
[1] 2 3