No b their fault, if to say dem dey commot 1 million for every minute of sleeping or not concetrating, u for don know, naija, dis one na leisure conference not national conf
Naija, stop deceiving urself, if u luckily pass the group stage, u b lyk chicken wey escape xmas, new year still dey come, all i know is 9ja can't lift dis cup in d next 20 yrs, so, dey lift fida dey go