Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DISAPPEARED? Panic, Confusion In Enugu As Corpse Of Jim Nwobodo’s Son Disappears on: 6-12-2014 11:49 PM
MAYBE THEY WILL WAKE THE DEAD TO COME BACK TO LIFE,ANYWAY NIGERIA IS FULL WITH EVIL.
2  Forum / The Buzz Central / Re: See Nadia Buari's Words Of Consolation To Majid Michel,As He Mourns His Late Mum on: 6-12-2014 11:42 PM
NICE ONE.
3  Forum / The Buzz Central / Re: I Was Shocked When A Fan Appeared At My Front Door Completely Naked - Yemi Blaq on: 6-12-2014 11:39 PM
YOU TELL US THE ONE YOU BANK WEY SHE NO SWEET YOU NOW YOU EXPOSE HER, HOW ABOUT THOSE ONE FOR NOLLYWOOD WEY YOU BANK AND NO ONE HEAR ANYTHING ABOUT IT?Huh? LIE LIE!!
4  Forum / The Buzz Central / Re: SLEEP WELL: Beauty Queen Mabel Sobio Tonye Was Laid To Rest Yesterday on: 6-12-2014 11:31 PM
HOW CVAN SOMEONE COMPLAIN ABOUT STOMACH PAIN NEXT WE HAD THAT SHE'S DEAD HOW??? COS IN EUROP  HERE IT CAN'T HAPPENED COS THEY WILL GET THE ROOT OF HER DEAD.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ouch! Nigerian Solider Tests Positive To Ebola In Liberia on: 6-12-2014 11:23 PM
LET DEM REMAIN IN NETHERLAND THERE WE NO WANT DEM RETURN TO NAIJA FOR NOW OOOOOOO?Huh???
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Read About The Different Types of ‘Form-ers’ on: 6-12-2014 11:19 PM
YOU DESCRIBE IT ALL BUT COME OO YOU POSTER WEY DO YOU BELONG NAA?
7  Forum / The Buzz Central / Re: Popular Movie Producer, Emem Isong Marries Long Term Boyfriend (Photos) on: 6-12-2014 11:10 PM
NA MAN NAA THAT WHY CALABAR PPL DONT WANT TO MARRY HER NA HIM MAKE DE CAMEROON MAN TO MARRY HER COS 4 CAMEROON MAN DEY MARRY MAN WOMAN DEY MARRY WOMAN.
8  Forum / The Buzz Central / Re: Don Moen, Sinach, Micha Stampley Others At The Experience Lagos Press Conference on: 6-12-2014 11:06 PM
BENENO YOU SAIT IT ALL NO BE ONLY CHIOMA JESUS NA CHIOMA JEHOVAH GOD.
9  Forum / The Buzz Central / Re: Wiz Khalifa Ex-Wife Hits Back At Him With Her Own Set Of Photos on: 6-12-2014 11:03 PM
MODA FOKA
10  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj's "Village Headmaster" Shorts and Givenchy Tee, Are You Feeling Him? on: 6-12-2014 11:00 PM
THAT HIS PROBLEM.
11  Forum / Politics / Re: Offiong Kate Henshaw-Nuttal Lost Her House Of Reps Primaries Election on: 6-12-2014 10:54 PM
SORRY NAA SEE YOU NEXT TIME.
12  Forum / The Buzz Central / Re: Has Oritsefemi Crashed His New 2014 Range Rover Giver To Him Days Ago? on: 6-12-2014 10:31 PM
NA HIS OWN WAHALA BE THAT, CRASH OR NO CRASH AL NA THE SAME.
13  Forum / Religion / Re: SWAGGER CHURCH: We Are Not Ashamed to be Called the Church of the Rich – OYEDEPO on: 24-05-2014 01:44 PM
THIS NOVELS IS TOOO LONG ,FOR WHAT ,JUST TO TALK ABOUT RICH CHURCH,DID JESUS CHURCH IS ABOUT RICH OR IT ABOUT HIS KINGDOM TO COMING? GO READ YOUR BIBLE VERY WELL ABEG U!!
14  Forum / The Buzz Central / Re: I Can Never Marry Kenturah Hamilton - Emma Agu Leaks Audio Call With Jim Iyke on: 24-05-2014 01:35 PM
EVERY DAY DIS PEOPLE STORIES,I DON TIRE FOR DEM HA!!!!!!!!
15  Forum / Politics / Re: Plateau governor berates #BringBackOurGirls Abuja protesters on: 24-05-2014 01:09 AM
DEM DE TOK OF BRING BACK OUR GIRL,BUT I NEVER ONE DAY DE SEE DEM THEIR PHOTO,YOU TINK SEY DIS TING NO BE LIE? AND SINGS AMERICA COME NOTING DEY HAPPENED NAWAOOOOO.
16  Forum / The Buzz Central / Re: Update On Jim Iyke And Nadia Buari: We Are Still Together And Even Stronger on: 24-05-2014 01:05 AM
I TIN DIS GIRL HIM BE ESIEN WIFE BEFORE SO WETIN HIM DE DO WITH JIM?ALL DE ACTRESS BE ASHAWO,FOK DIS ONE TODAY GO TO THAT ONE TOMORROW. NA UNA PROBLEM BE DAT.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Motorcycle Riders Lynch Two Policemen In Festac Lagos State on: 24-05-2014 01:00 AM
WHO KNOWS IF DEM WEAR THOSE UNIFORM LIKE POLICE BUT DEM BE MEMBER OF BOKO HARAM OR DEM DEY THERE FOR BRB, NO ONE NO ONLY GOD SABI.
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING: Another Bomb Attack Foiled by Police in Kubwa, Abuja on: 24-05-2014 12:56 AM
IF UNA TRY DIS WAY I TINK TIN GO BETA VEEEEEERRRRRY SMALL.
19  Forum / The Buzz Central / Re: She’s hot and sexy, do you agree? Check out pictures of Dillish Matthews on: 24-05-2014 12:54 AM
FIRST OF ALL HER ARMPIT MAKE HER DIRTY, IS IT BCAUSE SHE STAND NECKET Bosom , IS THAT WHAT YOU CALL SEXY ND HOT? I BEG U SHE'S TOO DIRTY WITH HER ARMPIT AND EMPTY Bosom .
20  Forum / Politics / Re: Photos: President Jonathan and wife land in South Africa on: 24-05-2014 12:48 AM
PRESIDENT AND THERE IS GOD OOOO DEY RUN FROM BOKO HARAM U TINK SE DEM GO COME BACK SOOOO,I BEG, MAKE SHE NO GO SPEAK THERE IS GOD OOO THERE OOOOOO!!!
Pages:
[1] 2 3