please we shuld leave her alone aah aah na wetin its her life. am sure some hav spilled pap by now.. as if dem no like wetin dem dey see. its ur life its ur life ur world afrocacandy lol!
hmmmmmm na wa for Nigerians, well am not a naigerian neither am i a foreign person but am from a neighboring village, d way u guys behave is wat is making ur country not move forward. TRIBALISM i'v bin wif ibos hausas yoruba & oda tribe. please stop d insults we are one. ONE NIGERIA
awwwwwwww dis is very bad? y wuld she do dat??? am bittered instead u can make him a literate by makin sure he attends an evening school or day. its never too late.