na wa. some men no know say na man dey determine the sex of pikin. no be woman. when them dey teach about x and y chromosomes for secondary school biology na school fence them dey jump go drink kaikai. u pursue ya own wife and pikin comot for house for middle of night. if that woman for this condition wey u put am so open mouth ask God to fight for am u think say u go survive.
God bless u, d man issa very foolish man hopeless. God will judge him. I pray dat new wife na maales meaning woman naim she go dey born. God punish u for life