Show Posts
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 15
161  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Blasted After Saying "People With no Home Training Eat Fufu or Eba With Their Hands" on: 3-01-2017 12:47 PM
na people wey  dey die inside poverty dey talk like this girl.
162  Forum / Relationships & Romance / Re: Sexy & Tennis Star, Serena Williams Engaged To Reddit Co-Founder, Alexis Ohanian on: 31-12-2016 01:05 PM
Drake why.
163  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Biafra Supporters Take Pictures With Biafran Flag in front of Trump Towers on: 31-12-2016 12:49 PM
since my childhood wey  I be Nigeria wetin be my achievement, nothing I just dey suffer. if biafrans wants to go let buhari give them the freedom let them go, buhari is busy enjoying,his daughters is busy enjoying with her rich husband and you people are complaing about the act of biafran. what have you achieve as a Nigeria.
I am tired of this country and suffering I can't take it any longer, I am not among biafran indigene but let them go, Nigeria is not a country that anyone can rely on, maybe I could go with them to see whether my life can be better their.
164  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Biafra Supporters Take Pictures With Biafran Flag in front of Trump Towers on: 31-12-2016 12:48 PM
since my childhood wey  I be Nigeria wetin be my achievement, nothing I just dey suffer. if biafrans wants to go let buhari give them the freedom let them go, buhari is busy enjoying,his daughters is busy enjoying with her rich husband and you people are complaing about the act of biafran. what have you achieve as a Nigeria.
I am tired of this country and suffering I can't take it any longer, I am not among biafran indigene but let them go, Nigeria is not a country that anyone can rely on, maybe I could go with them to see whether my life can be better their.
165  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Biafra Supporters Take Pictures With Biafran Flag in front of Trump Towers on: 31-12-2016 12:47 PM
since my childhood wey  I be Nigeria wetin be my achievement, nothing I just dey suffer. if biafrans wants to go let buhari give them the freedom let them go, buhari is busy enjoying,his daughters is busy enjoying with her rich husband and you people are complaing about the act of biafran. what have you achieve as a Nigeria.
I am tired of this country and suffering I can't take it any longer, I am not among biafran indigene but let them go, Nigeria is not a country that anyone can rely on, maybe I could go with them to see whether my life can be better their.
166  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Biafra Supporters Take Pictures With Biafran Flag in front of Trump Towers on: 31-12-2016 12:47 PM
since my childhood wey  I be Nigeria wetin be my achievement, nothing I just dey suffer. if biafrans wants to go let buhari give them the freedom let them go, buhari is busy enjoying,his daughters is busy enjoying with her rich husband and you people are complaing about the act of biafran. what have you achieve as a Nigeria.
I am tired of this country and suffering I can't take it any longer, I am not among biafran indigene but let them go, Nigeria is not a country that anyone can rely on, maybe I could go with them to see whether my life can be better their.
167  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girl Raves on Twitter " “A Husband Should be Cooked for. His Clothes and Undies Washed" on: 31-12-2016 12:25 PM
na woman dey pamper man na abi. no be woman dey pamper man na man dey pamper woman.
as for the cloth and undies him must buy washing machine, because me I no go husband house go turn to washer.
168  Forum / The Buzz Central / Re: Ghanaian Diva, Yvonne Nelson Sure Has Legs That Make A Man Drool - Check Them Out on: 31-12-2016 11:21 AM
go marry nelson you are not getting any younger.
169  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos Of A Prison In Saudi Arabia Which Looks Like A Luxury Hotel on: 27-12-2016 04:49 PM
if na like this Nigeria prison be, na everyday Nigeria people go dey go police dey beg make them arrest them.
170  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Any Man That Wishes Us Awful Death, Dry Thunder Will Strike Him Down - Nigerian Soldier on: 26-12-2016 02:11 PM
Amen.
171  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian Guy Proposes To Fiancee Again After She Misplaced First Engagement Ring (Photos) on: 26-12-2016 02:06 PM
him get the ring plenty, or maybe na ring business him dey do.
172  Forum / The Buzz Central / Re: I'm Madly In Love With A Male Fan - Actress Nurse Titi Reveals on: 26-12-2016 01:50 PM
you dey look for handsome man, you fine.
173  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Laugh It Off! Various Ways Santa Claus In Nigeria Is Different From Others Elsewhere -PICS on: 26-12-2016 01:44 PM
and so.
174  Forum / Sports / Re: Nigerian Football Will Collapse In 2017 – Ex-Super Eagles Coach, Adegboye Onigbinde on: 26-12-2016 01:41 PM
this one wey you dey talk na story, because no be today nia them begin get problems.
175  Forum / The Buzz Central / Re: Ubi Franklin’s Estranged Wife Lilian Shares Christmas Photo Of Her Son Without Her Hubby on: 26-12-2016 01:35 PM
na so e dey start.
176  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Chacha Eke-Faani Welcomes 2nd Child On Christmas Day - Photo on: 26-12-2016 01:31 PM
good
177  Forum / The Buzz Central / Re: Popular TV OAP, Casey Batchelor Is The World's Hottest Santa Claus This Year on: 26-12-2016 01:29 PM
which of the demons get that horn wey she put ontop of her head.
178  Forum / The Buzz Central / Re: Blackface Shows Off His Girlfriend, Showers Her With Praises For Standing By Him - Photos on: 26-12-2016 01:23 PM
I no, no say this man black face still dey againooooooo, I don forget about am since eeeee if no be now wey him con show him girl.
179  Forum / Relationships & Romance / Re: ROMANTIC! See How Funke Akindele's Husband Surprised Her On Christmas Day (Photos/Video) on: 26-12-2016 01:16 PM
this is what I like. surprise.
180  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Father Forces His 13-year-old Daughter To Marry His 56-year-old Friend In Kano on: 26-12-2016 01:13 PM
the person wey  you dey beg make him intervene no be him dey marry small children pass. is your culture so deal with it. after all no be she be first.
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 15