Chaii, Naija, Giant of Africa ,,and beggars are everywhere on the street..and plenty money is being locked up somewhere by some people nothing to do with it,, it's so unfortunate
For what Make the girl dey house now, wetin concern me some women dey bring money wey man go take marry them..and this people dey here dey bring this kind of list....Ndi ara",