Even you wey dey talk, you over there you fit be like fela? I dey ask you? I like wetin 2face do...Nigeria is not worth dying for bcos you wouldn't get justice. I don talk my own finish.
Second name of Nigeria is corruption every body is corrupt you comes back home bcos they said no place like home. Right from the airport everybody eyes go begin dey shine, if you are not careful you enter one chance, your family members nko they will suck you dry. I don talk my own finish.