All Nigerian pastors are fake...all the follower are fools ODE
u be mumu wen pastor get mansions,brand news cars,eating good food,nice outfit,looking fresh every day and follower dey waka inside Sun or ride Okada..u dey mad
Marry as many as u want better than sleeping around wit prostitutes..as much as he can make them happy..to many woman out there lookin for hubby. But no luck so Mk Una leave the man alone he is doing right thing,
Naija don finish..so 9ice want to be a politician after him career don finish in the music industry??na WA o..Nigeria politics is f.u.c.ked..very soon area boy go soon contest for president..naija which way
Naija politics don become nollywood movie now wey any body can join.soon agbero go be Nigeria president .I pity for my country ,I pity for Nigeria..naija don finish.