Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: I Use 11 Pack of Human Hair which cost N500k on my Hair...……Muma Gee on: 15-06-2014 07:30 AM
come warrri we go pull that hair for u ok..........postr nxt time give us better news oo
2  Forum / The Buzz Central / Re: We Are Not Bleaching, We Just Dont Walk Inside The Sun - Aneke Twins on: 15-06-2014 07:27 AM
so pple wey enta sun dem go black na or u nevr enta sun since....story gawa joor
3  Forum / Sports / Re: Lobatan! Nigerian Supporters Club Demand For 62 Million Condoms For FIFA 2014 on: 13-05-2014 11:36 AM
NA ALL THIS TIN DEY MAKE NAIJA QUICK COOMOT FOR TOURNAMENT EVEN OUR PLAYERS NEED IT CHAIIIIIII THERES IS GOD OOO
4  Forum / Sports / Re: Lobatan! Nigerian Supporters Club Demand For 62 Million Condoms For FIFA 2014 on: 13-05-2014 11:34 AM
Quote from: dollar22 on 13-05-2014 01:03 AM
That's nigerian issue BIAFRA FOR LIFE
MAD MAD MAN WE AINT TALKING ABOUT BIAFRA HERE OK THIS IS FOOTBALL STOP BEING A TRIBALISTIC CLOWN OK.....GROW UP YOUNG MAN
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: US flying ‘manned’ Missions to Track Down Nigeria girls on: 13-05-2014 11:11 AM
this is really though..... Smiley just hope they will get the girls back wiht the help of God
Pages: