Show Posts
Pages:
1 ... 28 29 30 [31] 32 33 34
601  Forum / The Buzz Central / Re: Actor Femi Adebayo and Actress, Olaitan Having Fun On Set – Photos on: 10-06-2014 01:27 AM
I NO SEE ANY FUN HERE MR POSTER.
602  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gunmen Abduct Two Young Ladies from their Home in Abuja on: 10-06-2014 01:25 AM
BEFORE UNA GO PITTY OR PRAY FOR DEM ,UNA DON ASK WETIN DEM DO FOR THOSE CUN MEN,UNA DON ASK IF THEY ARE THE ONLY GIRL IN DAT AREA? ALWAYS PITTY AND PRAY FOR WETIN NO CONCERN UNA.
603  Forum / The Buzz Central / Re: SEE Davido’s First Girlfriend Flaunts Her Massive Wicked Assets - [PHOTOS] on: 10-06-2014 01:19 AM
DE FIRST PICTURE DAT TING NA Bosom  OR NA CALABASH? NA QUESTION I DEY AS OOOOO BUT DE GAL TOO FINE SHAAAAA.
604  Forum / The Buzz Central / Re: Toyin Aimakhu Lashes Out At Stella Damasus For Stealing Daniel Ademinokan on: 10-06-2014 01:16 AM
I DONT UNDERSTAND THIS NEW AT ALL,MAKE UNA TELL ME WETIN DEY HAPPEN,CAUISE DIS 1 NO BE NEWS AT ALL.
605  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Lesbian( UK) Wants to Submit her Sextape to Prevent Being Deported on: 10-06-2014 01:11 AM
LOOK AT HER LIKE OKANGO,YOROBA? DEM BE NUMBER ONE MUMU EVER.
606  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Wrong With these Photos [MAMAs 2014 Edition] on: 10-06-2014 01:05 AM
SHA,GOD DEY SEE DEM BRINGING EVIL INTO AFRICA.
607  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Squad of 23 Wives And Girlfriends Off To Brazil on: 10-06-2014 01:02 AM
WHO CARES!!!!!!!!!!!!!!!!!
608  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2 Nigerian Students Deported From Canada After A Year In Hiding Are Heading Back on: 9-06-2014 03:22 AM
HHHHHMMMMM
609  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PIX: Parents Arrested For Nurturing Obese 11-Yr-Old Kid Who Weights Almost 100kg on: 9-06-2014 03:20 AM
YTI DEY CARE FOR THEIR KIDS BUT WHICH NAIJA POLICE GO GET TIME FOR DIS KIND OF A TING,INSTEAD DEM DE LOOK FOR BRIB.
610  Forum / The Buzz Central / Re: Rihanna Wins Most Desirable Woman Award, Attends Award All Covered Up (Photos) on: 9-06-2014 03:17 AM
LOOK AT THE HUNT OF DE AWARD NA THEIR ILLUMINATI HUNT
611  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Prince Eke Buys His Wife Muma Gee Honda Acura For Giving Him Twins. on: 9-06-2014 03:15 AM
AND SOOOO DOSE WHAT? COME TO EUROP HERE CAR IS NOTHING ABEG POST SOMETHING ELS YARE.
612  Forum / The Buzz Central / Re: Goodbye to poverty! Mike Adenuga Sprays N30m Cash To Attendees At Birthday Party on: 9-06-2014 03:12 AM
NA LIE,WHICH POOR MAN IN DEY SPRAY LIKE DAT? DEM GO RETURN THOSE MONEY TO HIM IF IS EVEN PRAY DE MONEY SELF.
613  Forum / Politics / Re: Alhaji Sanusi Ado Bayero Is New Emir Of Kano on: 9-06-2014 03:07 AM
CONGRAT,CONTINUE TO CARRY OUT KILLING INNOCENT PEOPLE FROM WERE YOUR FATHER STOP
614  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING: Female Suicide Bomber Wipes Out Some People In Gombe State on: 9-06-2014 03:04 AM
WHAT A MAN CAN DO ,WOMAN CAN DO ALSO,ARABO MAN BUMP GO TO HEAVEN,ARABO  WOMAN BUMP GO TO HEAVEN TOO,ALL OF DEM DEY NIAJA SHIKINA.
615  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Late Prof. Dora Akunyili Said On Hospital Bed Before 10am – Peter Obi on: 9-06-2014 02:55 AM
EEEHHHH WOOOOOO  IIIIYYAAAA WOOOOWOOOO WAAAAAWOOOO AM TILL CRYING OOOOOOOOOOO
616  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Police Attack Governor Fayemi And Senator Ojudu During APC Rally In Ado on: 9-06-2014 02:52 AM
WHO CARES.
617  Forum / The Buzz Central / Re: What break up? Jim Iyke & Nadia Buari Go Cruising [LOOK] on: 9-06-2014 02:51 AM
MOVIES INDUSTRY DON BECOME ASHAWO INDUSTRY, IN FACT EVRY WERE IN THE WORLD,NA DEM DEY FOK DEM SELF.SO IF U NO DEY DEM GROUP NO GO THERE OOOO!!!!!!!!!!!!!!!!!!
618  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BAD MARKET: Prostitute Defecates In Client’s Blankets During Marathon Sex on: 9-06-2014 02:47 AM
KEN10000 SAY WE SUD STOP LOOKING FOR PROSTITUD,WERE WE GO GET GIRLS NAA? U NO HEAR SAY WEMAN DEY DIVOICE DEY GO DO PROSTITUD ABI U WANT ME TO  GO CARRY ASHAWO DEY PUT FOR HOUSE CALL WIFE SO WEN I COMOD GO WORK SHE GO GO DEY DO DE TING FO ANOTHER MAN?INSTEAD I GO DO WITH ASHAWO TILL I DIE OOOO DEM GOOD WELL WELL.
619  Forum / The Buzz Central / Re: 12 Heavily Armed Men Storm Daniel Ademinokan's home Asking for Stella Damasus on: 9-06-2014 02:37 AM
WHEN WE HEAR BRING BACK OUR GIRLS WE BELEIVE DAT THEY'RE REAL INNOCENT GIRLS WE DONT KNOW THAT THOS GIRLS ARE BOKO HARAM DAUGHTERS CAUSE DEY USE DAT TO DECEIVE US, I TALK AM SAY ARMY DEM BE TERRORIST AND ARMY NA DEM BE GOVERNMENT SO HOW TO KILL,DESTROY ND STEAL IS IN DEM .ABEG POSTER MAKE WE DEY TALK OF SOMETHING ELS DAT MAKE US HAPPY OOOOO.
620  Forum / The Buzz Central / Re: OMG: Kefee Diagnosed with Pre-Eclampsia, Needs a Miracle to Survive - Doctor on: 9-06-2014 02:22 AM
THE GOD DAT LOVE CHILDREN AND GIVE THEM TO HUMAN WILL DO MIRACLE FOR YOU TO GET WELL,AMEN.
Pages:
1 ... 28 29 30 [31] 32 33 34