The europe wey dem dey run dey come we wey dey here done tire just to come house nor easy to because like me i tire for this europe because if you see naija boys for street na beg dem dey beg here if you reach traffic dem dey, super market dem dey anywhere you reach them dey there dey beg and many still dey think say europe of today na same europe of then wey people dey come make am go back, many now dey suffer pass people wey dey house, many dey sleep street and some dey do house to house things to just spend the night and find another place for tomorrow, anyway make una dey come because when dem first tell me i still dey say na lie say dem nor want make i go europe
hahhahahahahahahhaahhaha........ Slimchery you funny gan o