Thank God for her,naija celebrating independence for killing,kidnapping&terrorism,Tufiakwa!!!,worst year independence.upon all my years in de university,na today hear dis word called RECESSION,shaking my head for naija.Abeg wey edris,make he play dat him song for me,naijiria jaga jaga.
O boy! See comment,make una no crucify this woman before her time,she is on vacaion with her husband,so make una cool or una wan put asunder?All works&no play,makes jack a dull boy.