Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Blackberry phone and Nigeria girls. on: 26-08-2010 08:46 AM
I hate dt phone no b say ma guy cnt buy 1 4 me ooo buh d fin wey we dey do dt phone no b small.bb is nt sumfin 2 b proud of jare...na pure water 4 jand...9ja wisen up ok...phone mani 2 use
2  Forum / The Buzz Central / Re: P-Square becomes N240m richer with Glo deal on: 19-08-2010 10:22 AM
joor oo lts go thr..confirm bois
3  Forum / Relationships & Romance / Re: THE MORNING AFTER A ONE NIGHT STAND on: 19-08-2010 10:15 AM
joor oooo
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies! on: 19-08-2010 10:14 AM
lolz,4 y...nope oooo
5  Forum / Relationships & Romance / Re: NATURAL LADIES?? on: 18-08-2010 12:52 PM
 Grin Grin Grin
6  Forum / Relationships & Romance / Re: PROSTITUTE!! PROSTITUTE!! PROSTITUTE!! on: 18-08-2010 12:49 PM
nah,dat i cnt do no mata wt?...dem dey try oooo
7  Forum / Naijapals / Re: Naijapals Anthem on: 18-08-2010 12:47 PM
lwkmd..una try
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Detained for stealing, 17-year-old girl gives birth to baby boy in Kirikiri on: 18-08-2010 12:30 PM
dose wardens no gt sence...c dem lyf so foolish..jst damage d gal lyf..anyways god dey sha
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lesbians amongst us on: 18-08-2010 12:28 PM
2 me is nt a  crime kk...i b even 1 sef cos werin person don c 4 bois habd ehn,chei,chineke na im mk we dey do u cos bois no worth am....cheers
10  Forum / Naijapals / Re: Naijapals Anthem on: 6-12-2009 06:35 PM
hmmm 9ce1
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lesbians amongst us on: 6-12-2009 06:31 PM
y nafin is wrung wiv it ooo jst dt is better doin it wiv ya felllow gals cox we ladies r suffering frm men hands....well am even ..............guess wt..nafin safe
Pages: