Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 98
81  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 6-12-2010 10:00 AM
Quote from: PreetyInstinct on  5-12-2010 03:43 AM
@Yomi u still no stop dis ur maga/mugun attitude! Undecided Lips Sealed

I no be maga

I no Darosa
82  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck (Page 11) on: 4-12-2010 02:54 PM
Quote from: onyiis on  4-12-2010 02:11 PM
Quote from: yomightgold on  3-12-2010 06:54 AM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

she no sani wash close
her food no dey sweet sef
she no sabi do anything


heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ?  Grin Grin

let me give it a try first
83  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 3-12-2010 10:13 AM
Quote from: laydeelaracraft on  3-12-2010 09:41 AM
@ yomightgold- I bet u sabi chop her food wey no sweet and wear cloth wey she no sabi wash properly? Besides, ur gf siddon there dey allow anoda woman to cook 4 u?

Remember I told u about what i told my gf about her..

She has nothing to worry about since i am been taken care by my cousin
84  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck (Page 12) on: 3-12-2010 09:11 AM
LOL.....
85  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck (Page 11) on: 3-12-2010 06:54 AM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

she no sani wash close
her food no dey sweet sef
she no sabi do anything
86  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 2-12-2010 10:10 AM
Quote from: Sheenor on  2-12-2010 09:41 AM
do wetin ur mind say make u do!

You sure say if i do wetin my mind say make i do you no go vex for me.?
87  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 2-12-2010 07:04 AM
Quote from: 4kasibe247 on  1-12-2010 03:21 PM
Grin
Grin
88  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 1-12-2010 03:20 PM
Quote from: onyimau20 on  1-12-2010 01:27 PM
If u know that u cannot help her anylonger, then ask her to leave in peace. But pls dont ever try and do anything otherwise, so that God who sees in secret will reward u openly.

oKAY
89  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck (Page 11) on: 1-12-2010 02:16 PM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 01:21 PM
Quote from: yomightgold on  1-12-2010 12:53 PM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

Those things no make me happy as i do make her happy...

She have to find something that will make me happy


So na only entering there will make u happy ?

I guess so
90  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck (Page 11) on: 1-12-2010 12:53 PM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

Those things no make me happy as i do make her happy...

She have to find something that will make me happy
91  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 1-12-2010 12:40 PM
Quote from: yomightgold on  1-12-2010 12:35 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-12-2010 12:05 PM
Kindness? wen she hav to pay u back wit her poocee


I dnt think there's NO problem with that if not the bad luck stuff
92  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 1-12-2010 12:35 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-12-2010 12:05 PM
Kindness? wen she hav to pay u back wit her poocee


I dnt think there's problem with that if not the bad luck stuff
93  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck (Page 9) on: 1-12-2010 12:27 PM
Quote from: brightossy on  1-12-2010 12:23 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-12-2010 11:51 AM
Quote from: brightossy on  1-12-2010 11:50 AM
Hahahaha! Mosquito kwa, no be fish again?
shut uuuuuuuuuuuuuup  Grin

if i catch u na to dash u belle.

Free of Charge?
94  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 1-12-2010 12:14 PM
Quote from: esonu on  1-12-2010 12:08 PM
yeye


Like yOu
95  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 1-12-2010 12:03 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-12-2010 11:45 AM
Quote from: yomightgold on  1-12-2010 11:36 AM
Quote from: FlyMamacita on  1-12-2010 10:56 AM
Quote from: yomightgold on  1-12-2010 09:11 AM
Quote from: FlyMamacita on 30-11-2010 12:24 PM
Why he is living wit a gal who is not his gf/wife!

I will ask him if i didn teach him better


Na who born the Maga?
watch ur mouth oooo  Angry

No be all men who reason like u wey dey wan chop sometin dat dusn belong to dem

God forbid u get gf sef.... but no worries ooo she go take ur money finish and run  Wink



but she sabi eat wetin she no suffer for?

Women sef, with their mosquito brain (forgive me)
But who get mosquito brain na?? no be u who giv her roof, food, clothes etc without
u guys datin??



Must I Date A Girl before i show her how nice i am?

Don't interpret my kindness to stupidity.
96  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 1-12-2010 11:36 AM
Quote from: FlyMamacita on  1-12-2010 10:56 AM
Quote from: yomightgold on  1-12-2010 09:11 AM
Quote from: FlyMamacita on 30-11-2010 12:24 PM
Why he is living wit a gal who is not his gf/wife!

I will ask him if i didn teach him better


Na who born the Maga?
watch ur mouth oooo  Angry

No be all men who reason like u wey dey wan chop sometin dat dusn belong to dem

God forbid u get gf sef.... but no worries ooo she go take ur money finish and run  Wink



but she sabi eat wetin she no suffer for?

Women sef, with their mosquito brain (forgive me)
97  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck (Page 9) on: 1-12-2010 09:27 AM
Quote from: brightossy on  1-12-2010 09:20 AM
Quote from: yomightgold on  1-12-2010 09:09 AM
Quote from: brightossy on  1-12-2010 06:52 AM
3 months i.e 90 good days. U don marry be dat. Wait wait, she said its badluck if u browse her? She fit carry aids and no wan pay u back wit bad. Be wise my guy. No dulling.


You must be right somehow oooo

I need to wise up
no be right mata be ds. For good 3mnths in a man's house, she no get feelings? Evn virgin body dey move. Xcept if she dey do outside.


Wetin you con dey talk now, Make i kongo or what?

i no understand ur parable.
98  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 1-12-2010 09:11 AM
Quote from: FlyMamacita on 30-11-2010 12:24 PM
Why he is living wit a gal who is not his gf/wife!

I will ask him if i didn teach him better


Na who born the Maga?
99  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck (Page 9) on: 1-12-2010 09:09 AM
Quote from: brightossy on  1-12-2010 06:52 AM
3 months i.e 90 good days. U don marry be dat. Wait wait, she said its badluck if u browse her? She fit carry aids and no wan pay u back wit bad. Be wise my guy. No dulling.


You must be right somehow oooo

I need to wise up
100  Forum / Relationships & Romance / Re: it's bad-Luck on: 30-11-2010 03:32 PM
Quote from: dirtykid on 30-11-2010 03:04 PM
Quote from: yomightgold on 29-11-2010 10:39 AM
A girl came to visit me in my house, She is spending about three months now, i provide everything she want, foods, cloths and etc. but any moment i try to take her to bed she always say, 'I wont stop you from during it but its bad luck'.

Mehnnn!!! This girl is just eating my food, spending my money without any advantage to me..

Should i send her out OR do it OR keep her without doing nothing?



Did i hear you say, Just a friend ? and you want to enter her Bunnie area without authorized and official permission, Maybe she is right by telling you is bad luck, But let me ask you, whats her mission for staying with you up to 3 months ? and you still provide both clothes and so on. does it mean she doesn't have destination or what ?

She's waiting for a miracle from above to check her own apartment.... Even if i kongo her i no fit get her that....... I no be aristo baba
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 98