Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: New Photos Of Actress, Eucharia Anunobi [4 Pix] on: 27-11-2011 10:32 PM
abeg wetin be natural she looks like d way she does like a witch only an haloween witch with d makeup standing out making her body different from her face  and she dey open mouth wetin she wan swallow
2  Forum / The Buzz Central / Re: Feyijinmi Sodipo, Miss Ogun Wins The Miss Nigeria 2011 Beauty Contest on: 27-11-2011 10:24 PM
she no fyn abeg my aunty fun pass am if she contest she for win
3  Forum / The Buzz Central / Re: Deji Bakare is Mr Nigeria 2011 Winner on: 30-10-2011 11:16 PM
imagine the guy na yoruba ooo upon all the  biffing them give the guy thumbs up jor my brother  lolzzzzz u don shame them
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Task Force Arrests 44 Sex Workers in Lagos on: 29-01-2011 12:18 PM
this is sooooooo funny   going to see a customer by 2 am na night business? lol
5  Forum / Relationships & Romance / i need anwsers please im really confused ....this is sos cryout on: 23-12-2010 09:25 PM
naija pals what will u do if this happens o you ?  ur partner happens to be a bisegxwal and u are already in love with this person and u find out about the other life and he/she starts to beg u not to go that he/she loves you so much and he/ she is will libg to make the relationship work wat will u do ? would u stay and compee with the other side an make him /her love u alone oor just lelave to get ur happiness else where?
Pages: