men dey kill friend becouse of honeypot, i mean becouse of woman not to talk of money mater, every real nijer man or woman evon gov or oga at the top go kill there best friend becouse of 1m not to talk of 10m, , too much nijer i hall una ohh
men dey kill friend becouse honeypot, i mean becouse of woman not to talk of money mater, every real nijer man or woman every gov or oga at the top go kill there best friend becouse of 1m 10m too much nijer i hall una ohh