Poster if you ask me,Na who i go ask Make u ask your people wey dey insult other tribes like Edo becos Na only una hand dem for dey see different tins,rapist, ritualist,homo etc idiot fellows
Naija naija!! they arrest dis one becos he nor get connection > though say dem b d same tribe but, what about dat boy-girl wey dey always show himself Wetin d police & lawmakers don do dat one Dan to dey advertise he gay business Thunder go soon fire una one by one idiot fellows
See as he ugly face b like Wizard so dis man-woman still dey show him face Na thunder go fire u and your kind wey dey change wetin Baba God don suffer create idiot fellows
Na wa o like play!! Dis guy is getting popular each day and those stupid police and lawmakers are doing nothing about it All dey know is to chase innocent people in d country idiot fellows