shola.. what u doing here
Na u i dey find up and down o ..
Breaking News:
February 14th Lovers day has been shifted to June 12th cause Guyz are broke for now. Ladies pls take heart ......and be patient •••••••• Currently we can't afford India n Brazilian Hair, BB, Lace Wing and Trip to Bahamas....(WE ARE DEEPLY SORRY)... BBC WORLD NEWS* reported by Shola Osi
Oga i can see say u wan dodge am...............but no wahala,cos some go tell u say dat anything can still go.....even if u buy am Okirika(OK)......dat dem go manage
Broda, i say we don postpone the date , okrika sef go still atract money na