Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Fool? Did IK Ogbonna Really Buy A Range Rover For His Colombian Lover? on: 9-09-2014 02:49 AM
The guy na confirm F00l.. i sabi d girl die, her name na Sonia na serbia she school, we dey skype everytime sef.. d girl like money, i fit use ma life bet say she no fit marry d guy... Dat rubbish guy sef dey fall for big yansh... person wey be say d girl over wise no be small... LOL  Noneofmybusiness thou. Grin Grin Grin Grin
Pages: