ni wetin FANK RIJJKARD be wan do to fc Barcelona wey them sack am be this,just because Ronaldiho sleep with him daughter him come beging bech am.mean while those are supose to be domestic or personal issues. any player wey eat finish no call keshi tell am thank u sir or wake up every morning call am for phone say goodmorning sir,to him that player is rude and not loyal so him no go play again even dough him ni key player
no mind this Keshi of a man. na so e wan go fumble for TOGO with Adebayo too. the man lik quarrel pass food. he no dey do like professional coach at all.