Show Posts
Pages:
1 ... 126 127 128 [129] 130
2561  Forum / Relationships & Romance / Re: Write Your VAL a poem on: 30-01-2009 12:42 AM
Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:28 AM
i just come back from my suspension,no let dem drive me go another 1 ooooooooo
no worry e no fit reach dat stage.
2562  Forum / Relationships & Romance / Re: mazzzzzzzzzzzzzzi on: 30-01-2009 12:32 AM
Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:26 AM
Quote from: diplomatik on 30-01-2009 12:24 AM
viewing

i can see u got freak on.view well o. but no bend down take view,cos ghost dey waka for night.(mazi)
u talk am well
2563  Forum / Relationships & Romance / Re: Write Your VAL a poem on: 30-01-2009 12:25 AM
Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:16 AM
Quote from: Tomdequola on 30-01-2009 12:13 AM
Hmm, baby i love you say ur own.lol.  Abeg kennee n co. No insults na play i dey play
dem know say na play u dey.
cos from clap u go enter dance.
Na wa o, vivian 4show. U don stat abi.
2564  Forum / Relationships & Romance / Re: mazzzzzzzzzzzzzzi on: 30-01-2009 12:18 AM
Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:14 AM
no go bite am join the 1 wey e day so.i beg close mouth small.
lol
2565  Forum / Relationships & Romance / Re: Write Your VAL a poem on: 30-01-2009 12:13 AM
Hmm, baby i love you say ur own.lol.  Abeg kennee n co. No insults na play i dey play
2566  Forum / Relationships & Romance / Re: What the hell does a man want on: 30-01-2009 12:07 AM
na wa o. E be lyk say u go skul som, u try.
2567  Forum / Relationships & Romance / Re: What the hell does a man want on: 29-01-2009 11:54 PM
Quote from: Kennee on 29-01-2009 11:50 PM
She no Baffle yu?
she baffle me o, she want scatter my head.
2568  Forum / Relationships & Romance / Re: who on: 29-01-2009 11:51 PM
Quote from: Kennee on 29-01-2009 11:40 PM
Quote from: Tomdequola on 29-01-2009 10:29 PM
I can be ur val. .l.o.l.

She no dey Like young boys
shuo, how u take no, kennee i no trust u again. Wey dat prencesser gal self?
2569  Forum / Relationships & Romance / Re: mazzzzzzzzzzzzzzi on: 29-01-2009 11:00 PM
dis is serious. Oga o
2570  Forum / Relationships & Romance / Re: who on: 29-01-2009 10:32 PM
Quote from: lonelysnow on 29-01-2009 10:30 PM
stopping  by
no tey oh.
2571  Forum / Relationships & Romance / Re: who on: 29-01-2009 10:29 PM
I can be ur val. .l.o.l.
2572  Forum / Relationships & Romance / Re: Who Will Your Val Be? on: 29-01-2009 09:06 PM
well am gonna be home throughout dat day, just me.
2573  Forum / Relationships & Romance / Re: What the hell does a man want on: 29-01-2009 06:03 PM
Wow dat is somtn. Woteva hapns dont rush into it, u deserve da best, take ur tym d ryt one wld com no mata wot hapns.
2574  Forum / Relationships & Romance / Re: What the hell does a man want on: 29-01-2009 02:38 PM
sorry to disapoint u, i dñt do it, get realistic not all guys do it. U r hurt n i feel ur pain but not all guys do it.such.
[/quote]
2575  Forum / Relationships & Romance / Re: What the hell does a man want on: 29-01-2009 12:59 AM
Quote from: princesser2love on 29-01-2009 12:44 AM
yea u ar right xpecially wen you ar crawling and begin on ur kneel to hav the thin don. ur girl told me the usless thing u did  on satday to hav it done am sure when u ar done you will go luck for a virgin to marry.scum.
the truth is i dont think girls should give in to sex b4 marriage if the guy really luvs u he'ld respect ur decision, n if he doznt let him go if u know u r not ready for it.
2576  Forum / Relationships & Romance / Re: my cousins boyfriend is a scammer on: 29-01-2009 12:53 AM
they are both criminals so they shld just stay together.
2577  Forum / Relationships & Romance / Re: What the hell does a man want on: 29-01-2009 12:50 AM
ABA princesser na fyt?
2578  Forum / Relationships & Romance / Re: need some strategy on: 29-01-2009 12:49 AM
LIKE WELLI SAID YOU SHLD HAVE AVOIDED THE GUY.
2579  Forum / Relationships & Romance / Re: need some strategy on: 29-01-2009 12:47 AM
Quote from: princesser2love on 29-01-2009 12:36 AM
edii dream on oooo
LOL
2580  Forum / Relationships & Romance / Re: what do u say about my boyfriend on: 29-01-2009 12:44 AM
the reaction from everyone shld have given you an answer. HEZ A PLAYER.
Pages:
1 ... 126 127 128 [129] 130