See make una forget am jare wetin bad in it... MUST WE AFRICANS always forget our way!!!! i need a prove which pikin don die during this way?
No mind dem Jarrrrreeeee, Most of dem wia brought up dat way nw dem don dey claim oyibos. Even me i dats aw my moda used to feed me weneva i form for her n i did not die
@Poster Had it been diz guy is famous u wud ve described him as a nigerian instead of Igbo man he's bt nw dats nt d case.U beta bkiaful, Bkiaful Kiafulllllll