Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Health / Re: BIAFRA Protester Arrested In London Set To Be Deported Back To Nigeria on: 13-05-2016 10:15 AM
 Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Cheesy I NO FIT LAUGH OOOOO....
Quote from: dickieponga on 12-05-2016 06:09 PM
Hahahahahha
Na god catch una wey dey protest, una no no say Britain wan deport many naijas ffrom dere country and u wey no get paper dey go protest... Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin foolish yeye man.
Cameron wan keep our money but e no need our people and u just go waka enta trap...
U go join una oga Kanu for prison wen u land..Let me no wen u dey come so i go bring handcuffs...
Foolish man...Now ur feeling sorry for ursef abi hahahahaha...
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: N23​b​ Scandal: Two Ex-Ministers Under President Jonathan Admit Collecting N1.1 Billion on: 12-05-2016 12:14 PM
Quote from: Prince  link=topic=294655.msg4851129#msg4851129 date=1463026482
Everything under GEJ bla bla bla, when GEJ is
busy trying to fix the economy the Hausa Fualni are
busy looting, sharing money among themselves
How many Southerners that got share from
this embezzlement

   THEN ASK URSELF, WHO APPOINT THEM.........OR WHO IS THEIR HEAD?Huh?Huh?
23  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: The Okoyes, Jude & Paul Okoye Steps Out For Friend's Introduction Ceremony on: 18-04-2016 11:38 AM
That Guy is not serious....
24  Forum / Politics / Re: Gov. Ayo Fayose Embarrasses President Buhari In China With Controversial Letter (READ) on: 15-04-2016 11:15 AM
I have nt seen a USELESS govt like this Fayose........He still going to benefit from that Moni...abi
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Deported Nigerians From UK, Holland and Belgium Lands at Murtala Airport Today (PHOTOS) on: 15-04-2016 11:11 AM
Are they all shy to come down from plan...?
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kiki Osinbajo Blast Fan Who Curse Her For Taking Selfie While Her Father Steals Govt Money on: 15-04-2016 11:06 AM
Quote from: Harry Beatzz on 15-04-2016 05:33 AM
Yoruba people with their dirty way
ask 4 mercy don't be tribalism or ethnics
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kiki Osinbajo Blast Fan Who Curse Her For Taking Selfie While Her Father Steals Govt Money on: 15-04-2016 10:58 AM
To all dear Readers.....This Lady's Father don make am b4 he became VP......na bcos of d new level wa God put them cos Press to dey follow them around
Pages:
1 [2]