Buhari use this woman is a job to donate money fore him why he no for the election no body send am na him want vote so if he like he lose or he gain all na for him nothing consign me why he be say na kebi woman and na muslim why the woman no be christian donate the money?
You people are failure buhari no way for you because you are bad man for people not to see good work president jonathan that is why bring boko haram to the nation na go pay you all the bad you been doing.
Eldee,s you are a fooly mad boy that just comeing up so you want people to kill abi? So stop that norsense talk, abut light matter nor bi jonathan make am way light no dey naija.
Presido you no even seatdown talk matter whit this call john kerry remenber your the presido of all the naija, so please another time like this try to seatdown talk whit oyibo people abeg.
And america get the largest trading partnarship whit nigeria even collecting our oil but still yet them treath us like a fool please mr jona wise up abeg.
For john kerry to nigeria please we just peace, and for of ur coming we still press jonathan in the country as oure president in nigeria because buhari is wilked person and him is the boko haram.
All this hausa people some are from nlger rebuplique, and them be mumu so jona sorry ok, but don't go there again ok, buhari old millitry man god go put shame on am.