Naija story Dey behind me.na them sabi.person wey sabi run make he run well well ooo Becos nothing good go ever happen for that our country.since I was born every day na same story.now am getting older and the story hasn't changed yet.when is it going to change ?or do u think it will ever change ?fly away, make some money,build ur mansion, u will be recognized as a true naija man.living in naija without money makes u a forienger |