Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / The Buzz Central / Re: NO WONDER! Nicki Minaj Is As Hot As Mum, Check Both Out In New Photos on: 23-08-2015 10:18 AM
Politicrux u sabi hustle oh so after u win 10k for august u dey hustle more to win for september. Even if na salary I reject am for u. Dareper and benono wey don dey dis forum b4 u buy handset never hustle reach u. Chaaaaai e no go better for owu. Carry go my broda God go do big biz for u to take up ur time and attention.
2  Forum / Relationships & Romance / Re: “Why I Married An Ugly Man”- Star Actress, Mide Funmi Martins on: 22-08-2015 05:44 PM
Dareper don suffer. Come oh benono u and dareper who resemble monkey pass. Bcos u like to yab dareper. But I know politicrux d wasted generation guy ugly pass una two combine. Politicrux face na him dem dey use scare and chase juju.
3  Forum / The Buzz Central / Re: #Fortified: I don’t Want To Be A Fool @ 40 – 2Face Idibia on: 22-08-2015 07:51 AM
Una wey no born with baby mama una pikin better pass his own. Mind ur biz don't say shit has he begged u to feed any of dem or appealed to nigerians to help his family. Empty vessels make d loudest noise. And last time I checked tuface no even know una wey dey yan shit. Solid artist congrats at 40. People will always talk shit.
4  Forum / The Buzz Central / Re: Shella B, Timaya’s Alleged Rape Victim Now Carries A Gun After Singer Allegedly Threatened Her on: 2-08-2015 09:55 PM
Dis animal girl owu go kill u. Na d yansh timaya don scatter finish u dey snap near d gun. Nna dis girl ugly oh. Maybe timaya dey drunk b4 he tear d cow. Chaaaaaai.  Mean girls full this world. She wan chop timaya money by all means. She forget celebrity na fake lives dem dey leave. Bank loan and credits. Make she go find work and earn money and stop using her osuohu as biz abi selling point. She-goat
5  Forum / The Buzz Central / Re: Political Party Blasts Lionel Messi Over His Shabby Appearance At Gabon on: 23-07-2015 11:39 PM
No be una invite am. Una president hustle n rally to beg am to come. Even pay his ticket and turn driver to am. Abeg make una phyuk off. When Una dey beg am we no dey there.
6  Forum / The Buzz Central / Re: ALL IN NAME OF FASHION: See What This Man Wore To The MAMAs 2015 (PHOTO) on: 19-07-2015 05:45 PM
Before una begin dey yan. That red notes r not 10 naira those are 200rand each  and its almost 4000 naira and the arsh ones re 100rand and almost 2000 naira so if u calculate all well you go see say my guy waste money ontop his suit. Plus minus he put over 500,000 naira ontop body
7  Forum / The Buzz Central / Re: My Last Relationship Ended Two Years Ago, But I’m Too Busy To Date Now - DJ Cuppy on: 12-07-2015 10:06 PM
Poster ur grammer dey give me headache. Obi asika knows his onions. Na maggi you for put or crayfish. 
8  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Beautiful Photos From Kaffy Dance Queen Teaching Son Her Dance Steps (Photos) on: 9-06-2015 09:26 PM
Quote from: PoliticxGuru on  9-06-2015 10:40 AM
wasted generation

Ogbeni politicxGuru u no go school abi u no sabi read and write all u sabi na to say wasted generation. U self na wasted generation bcos u no get anytin good inside ur mouth. Ogbeni u r wasting away. Try dey useful. If na pepper make u dey sell or houseboy. Find work n be useful bro.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Eight More Nigerians Face Execution In Indonesia – Diaspora Group on: 6-05-2015 09:16 AM
Benono seems na bastard u be, that ur smelling mouth will vomit nonsense. If u had a job u for dey very busy and not opening dat condemn tin u call ur mouth. Shut up if u no get talk. Anuofia. U wey say igbo na disgrace wetin u be. Benono d digrace. Thunder wey I send to strike u still dey gym dey train soon u go feel am for ur mouth and lips wey be like gate of hell. Oloshi
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF! Girl Gets Molested Inside Big Brother South Africa House on: 15-04-2015 08:34 AM
Poster dats a wrong news and a big lie. I watched it. It was 2 guys and a girl, adam and k2 and d girl was bexx, dey were touchy touchy and she didn't like it and one tapped her ass and she got offended. They were only given a strike each and anoda guy ace was given a strike for arguing and shouting at her. Pls confirm news b4 posting wrong tin. Chaaaai. If I no watch I for believe ur lie. Ewooooh. The girl like drink, and d two guys were drunk. D alcohol was also reduced bcos of d incidence. Abeg poster confirm next time.
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Opeifa Visits Igbo, Hausa Communities In Agege,Despite Akinolu’s Harsh Statement on: 8-04-2015 05:13 AM
Hatred is filled in ur heart, so jealous and tribalistic, dats why nigeria can never ever be one, why d hating. The onyibo mkt is filled by who, isn't it igbos who trade a lot. You can't empty an ocean neither by hating water can u dry the ocean. Just keep calm and stop being jealous otherwise u wasting ur time. Enemy of progress. I will send dareper and benono to suffocate u. Ewu wey dey hate what have u achieved in lagos wey u dey claim.
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Opeifa Visits Igbo, Hausa Communities In Agege,Despite Akinolu’s Harsh Statement on: 7-04-2015 06:40 PM
Quote from: deboalabi262 on  7-04-2015 04:32 PM
Igbos and Hausas should relax and enjoy their stay in Lagos...... Cool Cool Cool  And follow the rule of law over there. When you are in Rome, do like the Romans

My man shut up. What law in lagos, or don't you know igbo's contribute to over 60 percent of lagos revenue. If all the igbo marketers and biz men leave lagos. Lagos will crumble. So shut up. What laws. Lagos is for all. Other tribes full igbo states we no fight or insult. Guy shut d phyuk. Don't say crap b4 u annoy people.
13  Forum / The Buzz Central / Re: The Entertainment Industry Is Fake And Full Of Lies - Jaywon on: 1-03-2015 06:39 AM
Bamilok 2008 u don mad finish. So because kennis bring am up he go dey there till his career finish and won't make money. Kennis exploits artists check out tuface, eedris and remedies. Which one hammer under kennis. Abegi stop saying shit and go and inquire b4 u run ur mouth.
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NEWS: Boko Haram Kingpin, Kabiru Sokoto Seriously Sick Inside Kirikiri Prison on: 26-02-2015 05:45 AM
Benono and dareper una hear dis nonsense. Hope say no be format so una go allow am escape. Una don come again nig govt. People wey thief indomie una no give preferential treatment. E come be terrorist. Don't fool us abegi
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: God Is Great: Perfectly Healthy Baby Delivered Still Inside His Amniotic Sac on: 25-02-2015 09:57 PM
God is great. But dareper make we talk true if na naija d pikin fit no make am. Bad medical facility.  Una see why e good to born pikin for country with good medical facility. Not nig wey dey go dey slap woman leg open ur leg so baby can commot. Chaaaaaai. Benono and zoe follow me tell dem.
16  Forum / The Buzz Central / Re: BIG CONGRATS: P Square’s Younger Sister, Mary Okoye Welcomes First Child on: 23-02-2015 06:13 AM
Quote from: hellhellhell on 23-02-2015 01:59 AM
SEPTEMBER, OCTOBER, NOVEMBER, DECEMBER, JANUARY, FEBRUARY "7, 8, 9, 10, 11, 12, 13, 14, 15, 16, 17, 18, 19, 20, 21, 22" = "6MONTH, 16DAYS" SHE'S A HOE!!!
EXCEPT THE CHILD IS A PREMATURE  Grin Grin Grin


Guy u are retarded. At least she marry, u r useless and talk like someone who is an illiterate. Am sure u r vjobless. She and her husband are doing well and u r hating. Bad belle. People like u r obssessed with jealousy and wicked thoughts. Mufu
17  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Rihanna’s Surprise 27th Birthday Party on: 23-02-2015 06:03 AM
Quote from: why4why on 22-02-2015 07:15 PM
RIRI, BIG CONGRATS....BABE...MY AQUARIOUS...MUCH LOVE SWEETHEART.
be like u no get work. U are day dreaming. Even ur name na why why. U go day dream of woman u will not see. Abeg wake up and smell d cofee. Go meet ur olosho's wey appreciate u and live wetin pass u.
18  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out The Jobs Of These Celebrities Before They Became Superstars on: 21-02-2015 05:39 PM
Even dareper na shit packer for onitsha before God remember am. Benono dey terrorise asaba b4 God change him story. If na lie ask zoe
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 100 People Agree To Live In Planet Mars And Never Return To Earth (PHOTOS) on: 18-02-2015 08:43 PM
Benono abeg follow dareper talk make he go mars go hustle as he need grenner pasture. Olosho self will go there. So he go dey alright.
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Check Out Top 10 New Vehicles You Should Avoid Buying on: 18-02-2015 06:51 AM
Poster stop saying nonsense. Come to europe and see these cars everywhere. Even london. Not bcos our govt doesn't do good road n dis cars doesn't fit nig roads make dem bad. Most of the cars u mention r small cars for petrol saving which most europeans and white people luv. Stop spoiling d cars. U don't buy such in nig bcos our roads r terrible and bad erosions. So save stories. If d cars r bad trust me white people would have stopped d company from manufacturing it. How can u know d car is bad when u can't have a smooth road. Abegi
Pages:
[1] 2