Abeg oh..mak somebody no vex fr here oh,i need some1 way go help explain in a simple english wetin Subsidy mean..becos somtimes dat word too the confuse me.
Oh yes we love n want Biafra but the way the so called Kanu is going about it is all wrong...it will take PMB 5 working days to strike the igbo state..of course he has the right, but me i dont want him to do it but if he is been push...he give the green light..and we know what time means..
Abeg Mr President....na when u go visit the country way we deyyy (country withheld)..the government fr here hates Nigerians here... de worst of it is..if de want to deport some of our pple..de will dump dem in MALI without any cash.. de should deport Nigerians to their country...Our Nigerian Embassy here is not helping issue.
Abeg oga pastor,i tel my uncle to giv me $500 for a project i get fr hand,he say ok may i com collect am fr e house,but de problem i get nw be say me no get TP to go meet am fr Togo,u fit giv me $150 after i com bak i must donate my own $300 to you.
Na wa oh this man sef get pity for e heart,e de giv dat ant a choice,bring am 2 me i wil personally fight him n kill him under 5mins,but bf u bring am search am oh if bomb no de inside e belle.
Me no lik de topic Confession Of A Sex Addict,becos y,e be lik say she don tired for am.let her topic be lik i wan try like 4 to 5,or even 6 guys every night..so me self go fellow clap for am self.