Wat so ever she like she does wit her money,she worked for it,did u critics knows her dream when she was young?she actualises dem ND pple Wey no fit afford am dey talk,hw many of u hve gone to motherless home to donate N5000? How many pple have questioned u 4 buying a shirt,if she like she use It to feed bill gate,she hve her reason,i pray to be like her,well the poor will always reason like the poor. Nonsense!
Self defence cor self defence ni, d guy fuk up,him no smart,I go buy u fone you go collect am as a girl when he be say u knw watin I want, well na yoruba bois u fit do dat one to, no b delta warri bois Wey de para. Well dis is a lesson for both parties.
PDP POWER! I believe dey have mention majority of northern state, and c d gap difference btw dem bayelsa result ND rivers no ver come out,watch out for the result.