Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Militants Planning Something Big,Warns all South South &South East Natives to Return Home on: 25-07-2016 06:09 PM
i be yoruba but i support this move if niger delta can do that enough is enough for hausa/fulani ppl let buhari go and rule the ppl that he trust he put northerner for key key position while na the whole nigeria vote but he dont trust no one from other tribe ,let them go n rule themselve in the north my point of prayer is dat yoruba ppl shld realise before it late bcos our tolerance don turn yoruba ppl to another things, niger delta republic, united state of biafra, if yoruba like let them stay with hausa
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: You Have 14 Days To Stop Attacks On Yoruba Land – OPC Warns Niger Delta Militants on: 21-07-2016 03:50 PM
some cowards niger delta militant dey talk say na herdsmen hausa/fulani dey attack yoruba land through river side una don see hausa fighting any region through river side before as we opc dey look una we dey watch what goverment will do that is why it take us few time to see wetin dey go on bcos then go say opc don start again take note any attack again most of you cant return home as we will sacrifice una for OGUN, OBATALA, OBATASA ,AYILALA, OGIYAN, OSUN OSOGBO, we will sacrifice una blood idiot ppl saying army cant fight them it cant take military an hr to level niger delta as obasanjo did but elders of niger delta are begging buhari always to be patients and listing no tribe in nigeria can defeat yoruba , hausa,  fulani those are the 3 tribes that dominates the whole west african so be warned those of your that sponsor niger delta make una careful yoruba deties want drink blood una go ist kill una selvE before yoruba start killing you ppl emu ma mu yin edidi ma diyin si se se lo ba obuko to fi n ba iya re sun si se ma bayin anything una need make una go aso rock yoruba land no be aso rock road and i knew what is pain niger delta during the time goverment gave opc contract to guide pipeline opc kill many of them who want to vandalize the pipeline so they knew dat opc no more in the creek they start rubish so be warned dont say we know tell una oh we are counting it make una remember waiting we do hausa for idi araba , shagamu, and what we did to igbos for alaba, and ajegunle during ijaw and ilaje crisis countinue calling yoruba names as you like but soon OGUN MA FI EJE YIN WE
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Tragedy In Ogun State As Cultist Unleash Mayhem, Kills 11 To Mark Anniversary (Photos) on: 8-07-2016 07:06 PM

you see problem of yoruba ppl the other day  fulani gunmen or niger delta militant attack yoruba land kill innocent citizen but none of those aiye or eye or opc can come out to defend innocent citizen and call police but now they build muscle and killing each other for no reason then the opc where were you for 10 hrs and you cant defend no one bcos you believe that none of your member is among dead ppl now you realise one of ur member is there u are shouting for revenge you ppl are stupid water does not pass through a forest without falling a tree yoruba ppl think deeply i rest my case i be comfirmed yoruba but we ve to change out atitude gbogbo awon to ku ki olohun fi orun ke won bijahi kulihuwa lahu ko ma ba won ki olohun pa ese won re ki olohun te won safefe ire loruko jesu kristi  ase wa ni ti ireke odua agbe wa oooo
4  Forum / Law and Crime / Re: US Consulate Warn Of Imminent Terrorist Attack In A Popular Lagos Hotel on: 5-07-2016 06:09 PM
Quote from: Baba Obeko on  5-07-2016 05:09 PM
Mohammed and Satan are one and the same. Do not call Allah God. I never saw a Christian shouting Jesus is great and beheading someone like  muslims shout Allah akbar. Islam is fundamentally evil violent and womanizing like it's founder


MAY ALMIGHT ALLAH SWT FORGIVE YOU ALLAH IS ARABIC GOD IS ENGLISH
5  Forum / Law and Crime / Re: US Consulate Warn Of Imminent Terrorist Attack In A Popular Lagos Hotel on: 5-07-2016 05:21 PM
GUY LEAVE IGBO OR ANY TRIBE OUT OF THIS AND DONT INSULT AN INNOCENT PPL FOR NO REASON ME I BE YORUBA THAT IS WHY I  WRITE YORUBA LANGUAGE IN MY MESSAGE SO IF U VE FONE NUMBER YOU CAN GIVE ME I WILL CALL YOU RIGHT NOW FROM VOIPCALL ON MY COMPUTER OMO ODUA PONBELE I NO BE OMO YIGBO THAT UNDERSTAND YORUBA EVEN IF OMO IGBO UNDERSTAND YORUBA THEY CANT WRITE DEEP YORUBA PROVERB OMO IYA MI MI O NI BU E AMOO AGBODO SE ARA WA OSUSU OWO CAREBEAN ISLAND NI MO WA WON RESPECT YORUBA GAN NI IBI BAYI TORI ITAN WA ATI BA SE TAN KA KIRI GBOGBO AGBAYE AMO ANI LATI BARA WA SO ODODO ORO ISOKAN SE KOKO OMO OLUYOLE LAGBOLE IBIKUNLE LO N BA E SORO MO FI ALALE BE O JO MA GBA ESE O KAN DUN MI NI BI YORUBA O SE NI AFOWOSOWOPO LAARIN ARA WA HAUSA/FULANI WA N DA WA RIBA RIBO O YE KA WA NKAN SE SI OMO IYA MI O PE LAYE BI MOMO SEN PE IRINWO ODUN OJO KAN NI ASE WA NI TI IREKE
6  Forum / Law and Crime / Re: US Consulate Warn Of Imminent Terrorist Attack In A Popular Lagos Hotel on: 5-07-2016 04:35 PM
Quote from: John kennedy on  5-07-2016 03:36 PM
YORUBAS ARE DISAPPOINTMENT, THEY ARE THE CAUSE OF WHAT IS GOING ON IN NIGERIA.
I DON'T KNOW WHEN  THEY WILL LEARN
AWOLOWO DID THE SAME THING,,,,,,,,,,,,
HAUSA/FULANIS ARE MORE DEADLY THAN RATTLE SNAKE OR VIPER

I AM YORUBA BUT YOU ARE RIGHT COS YORUBA LACK OF UNITY MAJORITY ARE BETRAYER AS AFONJA BETRAYED YORUBA LEAK ALL YORUBA SECRET TO HAUSA/FULANI THAT CAUSED THE IST OYO EMPIRE TO BE DSTROYED AND RELOCATE TO WHERE OYO IS NOW IT WAS HELP OF IBADAN WARRIORS IF NOT THEY WANT TO TAKE OVER ALL YORUBA LAND  THEN BUT STILL UP TILL NOW YORUBA PPL DONT CHANGE  AWON ALATENUJE O SE LA RA WA UPON ALL OUR EDUCATION YORUBA STILL FOLLOW HAUSA/FULANI LIKE MUMU
7  Forum / Law and Crime / Re: US Consulate Warn Of Imminent Terrorist Attack In A Popular Lagos Hotel on: 5-07-2016 04:21 PM
I BE COMFIRMED YORUBA MAN BUT THAT TRIBE CALLED YORUBA WILL NEVER LEARN ITS THE SAME HAUSA/FULANI DESTROY FIRST OYO EMPIRE BY THE HELP OF BETRAYER CALL AFONJA WHICH IS YORUBA CSO THAT TIME AFTER DESTROY THE EMPIRE THEY PROCCED TO LAGOS BEFORE IBADAN WARRIORS ATTACKED THEM AND WON THEM IN THAT SERIOUS FIGHT CALLED JALUMI WAR BETWEEN IBADAN WARRIOR AND HAUSA/FULANI THEY SEND THEM BACK BY FORCE WHEN THEY REACH ILORIN ALIMI THE LEADER OF HAUSA/FULANI SAID THEY NEED TO BE KING THE USELESS AFONJA YORUBA BETRAYER START ARGUE WITH THEM THAT THEY DONT FINISH THE FIGHT WELL HAUSA KILLED HIM INSTANTLY AND INSTALL SHITU AS KING SINCE DAT DAY TILL TODAY HAUSA/FULANI ARE THE KING IN YORUBA LAND ILORIN KWARA STATE THESE SAME HAUSA /FULANI KILLED ALOT OF PROMINENT YORUBA PEOPLE  ABIOLA BOLA IGE KUDIRAT ABIOLA WIFE JUST TO MENTION FEW AND STILL YORUBA STUPID PPL STILL COUNTINUE TO FOLLOW HAUSA/FULANI I BE MUSLIM MAN FROM IBADAN EVEN PROPHET MOHAMED SAID NO MATTER WHAT YOU HAVE TO PUT YOUR TRIBE IST BEFORE RELIGION THOSE HAUSA PPL DONT BELIEVE WE YORUBA ARE REAL MUSLIM AND WE KNEW ABOUT ISLAM THAN THEM WE HAVE GREAT GREAT SHEIK IN ISLAM LIKE SHEIK ADAM R T A AND BABA KAMOLDEEN MO FI AWON SHEIK MEJEJI YI DARUKO AWON SHEIK NLA NLA TO KU  BI BABA WA ONIWASI AGBAYE KI OLOHUN FI ORUN KE BABA BABA WA JAMIU BILALA TI ILU OFFA BABA WA NDA SOLATY SHEIK HARUNA OKE ARE NI ILU IBADAN BABA NI AMUNIGUN NI ILU IBADAN THEY SHOW US WHAT IS ISLAM NOT BY KILLING PPL ALL IN THE NAME OF MUSLIM YORUBA NEED TO THINK DEEPLY AND STOP FOLLOW HAUSA/FULANI ITS A SHAME AND PITY DESPITE ALL OUR EDUCATION AND WISENESS STILL WE ARE STILL FOLLOW HAUSA/FULANI LIKE MUMU ,HAUSA ARE WISE THAN YORUBA THEY TAKE OSIBAJO AS VP JUST TO DECEIVE YORUBA TO VOTE FOR THEM WE YORUBA NEED TO ACT FAST BEFORE THINGS GET OUT OF HAND , GANI ADAMS THAT IS TRY ALL HIS BEST TO FIGHT FOR YORUBA BCOS OF ABIOLA MKO DEAD BUT NOW SAME YORUBA STILL TACKLE HIM NOW THAT IS NOT GOOD IS THIS IS THAT THEN WHO IS GOOD NO ONE IS 100 PERCENT GOOD EXCEPT GOD WE HAVE TO LEARN TO LIKE AND LOVE EACH OTHER YORUBA SHLD STOP WASH THEIR DIRTY CLOTH OUTSIDE WE SHLD STOP KEETA TEMBELEKUM TANADI  WE CANT MOVE FORWARD WITH ALL THIS LET SUPPORT EACH OTHER WITH ONE VOICE ANYONE THAT IS LEADER IN YORUBA LAND LETS BELIEVE IS GOD CHOOSE HIM TO BE THERE PLS YORUBA E RO NU BABA WA OGUNDE FROM ABEOKUTA SAID IT SEVERAL TIME YORUBA N PA ARA WON NITORI OWO IPO ILE AIYE AFI OWO BA FI LE
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHOCKING: Dr Nnamdi Azikiwe's First Son Chukwuma Is Dead on: 12-05-2015 06:18 AM
May your soul rest in peace
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Non-Indigenes In Lagos Must Respect Their Hosts – Oba Akiolu on: 11-05-2015 12:13 PM
Ndigbo kwenu not all words we shld count as big deal Oba is jus an ordinary human like me n you we jus have to move on n embrace peace unity diff tribes abused yoruba/hausa/fulani day by day but we jus ignored an move on even if we share no side will suffering in nigeria if The gambia ,niger republic cade verde, all those token population countries are mentain n sustain with thier little resources so every side in nigeria can survive with what they ve jus that we need each other somehow we ve blend together so much intermarriage here n there so biko my brothers let peace n unity reign inshaaalahu AMIN
Pages: