Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 28
41  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fela's Eldest Daughter Yeni Kuti Gets Engaged On Her 55th Birthday Bash (Photos) on: 30-05-2016 09:20 AM
If na woman na ppl begin talk when the man die wey she wan marry
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Star Wars Actor Arrives Nigeria Visits Ibadan And Abeokuta on: 30-05-2016 09:17 AM
And so bloody what? There is war in the Middle East and you here telling us star wars arrived Nigeria hissssssss
43  Forum / Religion / Re: Sterling Bank Throws Major Shade At Diamond Bank on: 23-05-2016 06:14 PM
If nor be first bank make them go kill their self na only first bank we know others are kakabuda
44  Forum / Health / Re: Cameroonian President's Official Car Breaks Down During National Day Celebration. on: 23-05-2016 06:07 PM
Person nor dey die na wa for una
45  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ex-BBA Star, Zainab Sheriff Flaunts Baby Bump In Tiny Bikini - Photos on: 23-05-2016 06:06 PM
Quote from: Bob Kendo on 23-05-2016 05:02 PM
If my wife would try this? She will see the other side of me. Foolishnesses.
no worry with time you go dey used to her
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gov. Fayose Makes History as He Officially Bans Cattle Grazing in Ekiti on: 23-05-2016 06:04 PM
Quote from: precious Micheal on 23-05-2016 03:22 PM
Waow!,"Aka kuba"(clap&praises to Fayose)fearless govenor,You are trully the mouth piece of the por&needy.God bless u.## free Prnce Nnamdi Kanu##.
person wey don die na them wan free?
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Checkout This Endtime Lipstick That is Currently Making Waves - Photos on: 23-05-2016 06:02 PM
Good for birthday gift
48  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How Fayose & Wike Almost Exchanged Blows at PDP Convention in Port Harcourt on: 23-05-2016 06:00 PM
Quote from: martindavinci on 23-05-2016 04:26 PM
Just passing by
don't ever come back
49  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How Fayose & Wike Almost Exchanged Blows at PDP Convention in Port Harcourt on: 23-05-2016 05:59 PM
No one die?
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Patience Ozokwor Turns Born-Again Christian Says Trousers & Makeup Can Take Ladies To Hell on: 23-05-2016 05:58 PM
After you don play the raga na Blues you wan dey play now
51  Forum / Politics / Re: Governor Okorocha Celebrates With his Maid of Over 20 years at her Wedding (PHOTOS) on: 23-05-2016 05:56 PM
Quote from: martindavinci on 23-05-2016 04:21 PM
Congratulations madam..... Lord remember me
with your bad behavior?
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is Wrong With This Photo? (Age is Just a Number Edition) on: 23-05-2016 05:52 PM
Quote from: Bob Kendo on 23-05-2016 05:04 PM
This picture was taken 2003, the man would have been dead by now.
na be say your sister don kill the man abi?
53  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Terrorist Kills Chief Bomb Manufacturer & Another Goes Blind on: 23-05-2016 05:51 PM
No picture no believe cause if na yeye news una go pack photo full everywhere
54  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Man Jailed 17 Yrs In the UK For Armed Robbery After Victim Recognised Him On FB on: 23-05-2016 05:48 PM
Mumu California
55  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Official Photos From Geraldine Iheme's Surprise Bridal Shower - Photos on: 23-05-2016 05:41 PM
the thing dey sweet una na tomorrow nor come here go dey talk say na woman  beater he dey sniff cocktail na so he borrow money he nor wan pay
56  Forum / Sports / Re: Photos From Toolz Oniru's 3rd Hen Stag With Toke Makinwa, Gbemi and More... on: 21-05-2016 03:38 PM
Quote from: Bourne Identity on 21-05-2016 01:21 PM
No make I land u 1hot slap for mouth...,, abi I bring my CV come ur side ni? U beta,, turn left continue with dat ur yeye job, moron
who hear you say CV go dey think say you know about am hissssss
57  Forum / Sports / Re: Photos From Toolz Oniru's 3rd Hen Stag With Toke Makinwa, Gbemi and More... on: 21-05-2016 01:21 PM
Fish head
58  Forum / Sports / Re: Photos From Toolz Oniru's 3rd Hen Stag With Toke Makinwa, Gbemi and More... on: 21-05-2016 01:15 PM
Quote from: Bourne Identity on 21-05-2016 12:51 PM
This particular game no dey my head at all. Na on d 15 of May wey I start to day comment meaningful comments just dey observe as things dey go. Everybody wey post comments, dem dey subtract from am. Mostly repetition of words no dey count.
All of us dey,,,,,  yawa_don_gas - Eazyatumeyi - Novic - Oworen25 - CHRISETTE - dickieponga - kachasi -  botlex - gogoman - AmazingMarie - leodavinci - kabukabu - Mykie010 until these two "'mia4321 and raynebee'" from nowhere waka enter here.  hmmmm,   nawa oooooo  ,,, sowie...,, as in all dier grammar no dey complete d highest, 3 letter words. BT d tin wey dey funny pass even with their so many repetitions yet naijapals dey score dem 10/10. Since dem come, dem never get minus 1. E.g, yesterday mia post count na 399post count/399comments n d oda lady behind am 206/206. Na him me vex, as to say more than half of d topics I never comments make I do like dem no wetin dey happen. I start from d beginning of May to dis day totaling 683 comments, una no wetin dem dash me? Them gi mi 158/683 e no even reach half of wetin I never comments since dis mth BT gi dem,,, mia- 128/128 d 2nd one,,,, 153/153. E be as get BT I still dey observe shaa...
So na truth say you nor get work
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos TV Presenter Who Hosts Trends Wale Fakile, Arrested for Beating up Girlfriend on: 19-05-2016 05:06 PM
Quote from: dickieponga on 19-05-2016 04:56 PM
Put him in jail dats wat he deserves...
So wat ur popular and rich, d more reason u should behave ursef...
Sack him from d job he's so arrogant.. Dat means u can kill her if u want abi...?
Headmaster one side story what if the woman was trying to poison the young man and she get caught
60  Forum / The Buzz Central / Re: HBD: Wizkid Throws First Son Boluwatife A Ninja Themed 5th Birthday Party (Photos) on: 18-05-2016 03:47 AM
Wizzzzy your son face tells it all daddy i don't need lavish birthday party all i need is you
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 28