This house dey london abi naija?
well, d guy bi big boy b4 he becom govnor na.
person wey get airline, printing house, oil bloc.
futball club and many other invst. abeg the guy worth am!
Waco i no say na ur brother, but na thief ....., where he got that kind money 4rom?
??