Me no come understand waiting come dey behinde this good will again small girl wey dey surfer wey need help for life cause she get long wey to go dem come abondon am come carry old person they take care of, wel this is Nigeria something must be fishing with time we go know
Me no come understand this pastor oo pikin wey need help more no come get am na who film the thing Naim come dey get the Groove this pastor get plan make him talk true cause na something him dey take style look for we go know oo later